even though i am very angry with president Good luck jonathan that is no way address the president in a public media . you need spiritual healing seriously before its late
Na because she be Naija babe abi? If na Nicki Minaj talk am na na so una go dey smile dey wave like politicians. If Dbanj talk am una go call my man. How many of una criticize Jessejags wey call im song sex and scotch? Abegii! Make una go hide joor. Pretenders!
OSU, NA OLD MAN GO MARRY YOU AFTER YOU DON OPEN THAT DIRTY honeypot OUTSIDE FINISH .. ALL THIS GIRLS I DEY LAUGH UNA,, HUSBAND NO DEY TOWN AGAIN OOO.... MEN WEY DEY TOWN NOW NA honeypot TESTER