Quote from: oludimuni on 9-08-2013 02:41 PM
Imagine, Oloriburuku calling Fashola Oloriburuku...see how funny. Someone wey dey one dirty corner for ajegunle, privilege to have an access to the cyber world calling a goveror of a state like lagos Oloriburuku. See ignorance and envy.
You better go top up with N100 recharge card, your data go soon finish oh.
If you think you sabi and can talk to us, you better pick a lesson from the Olive Tree.
Why you think say Jo, picked his 2 active media guys from the Yoruba race, and not one from Igbo, or the 2 from Igbo. OLU HOW MANY HOUSE YOUR WEAK PAPA GET FOR THIS LAGOS WEY THEY MAKE YOU FEEL UNTO OF THE WORLD
I just dey take you gba star nioooo, sorry naijapal ranking.
I am reserving my hit punch for you, by the time i give you, you go fall yakata.
Watch out.