Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4
1  Forum / Relationships & Romance / Re: SHOCKING DETAILS REVEALED: SEE Why Peter Okoye's Family Do Not Like His New Wife on: 19-11-2013 12:21 PM
I SENSE AMIBO HERE, ABEG POSTER MIND WHAT YOU SAY HEREOOOO MAKE AGBADA NO GO HOLD BARB WIRE Roll Eyes Huh? Huh? Roll Eyes
2  Forum / The Buzz Central / Re: Jim Iyke Takes Nadia On A Trip Round The World To Mark Her Birthday on: 19-11-2013 12:19 PM
COME POSTER I DON TIRE FOR ALL DIS UNA YEYE NEWS, ABEG TELL ME WETIN JONA JONA TALK FOR THESE ASUU STRIKE BECAUSE SINCE STRIKE START I DEY BROKE, I NO GET LIE WEY I WAN TLK FOR HOUSE WEY GO DEY GIMME MONEY AGAIN!!!!
3  Forum / The Buzz Central / Re: Top Comedian Ali Baba Drops New Pictures; Blasts Female Blogger on: 19-11-2013 12:16 PM
first to comment Grin Grin Grin
4  Forum / The Buzz Central / Re: “I’m Still A Virgin” - Chidinma Shuts Down Sex Tape Rumour on: 12-11-2013 08:07 PM
ok na Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
5  Forum / The Buzz Central / Re: Singer Dencia Robbed In Paris, Loses Over N1.8Million on: 12-11-2013 09:59 AM
SHE STILL STAND FOR THERE GET TIME DEY TWEET MUGU GURL, SHE GET LUCK DEM NO THIEF HER YEYE PHONE JOIN  (EWU 1)
6  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Actress, Stephanie Linus Messes Around In New Photos on: 11-11-2013 07:04 PM
Mtcheeeew, how dis one tak concern me Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
7  Forum / The Buzz Central / Re: Tiwa Savage Off To London For "Her" Wedding Shopping [IMAGES] on: 23-10-2013 11:08 AM
mtchewwwwww. how dis one come make asuu call off strike Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
8  Forum / The Buzz Central / Re: Skelewu - Davido (Official Music Video) on: 22-10-2013 11:40 AM
small pikin stil dey worry dis davido Angry Angry Angry Angry Angry Angry abeg i dey wait for dammy krane skelewu, who know wen e go fall out abeg Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
9  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: D'banj wears N1million jacket to event on: 22-10-2013 11:39 AM
Sometimes these poster i no dey knw weda na poverty abi lack of exposure they worry am Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
10  Forum / The Buzz Central / Re: Singer Davido Acquires New black Mercedes-BenzG-Class on: 22-10-2013 11:36 AM
Poster the car was white b4 buh he changed it to black, so na dsame car okay
11  Forum / The Buzz Central / Re: D'Banj Explains Why He Always Wears 2 Wrist Watches At The Same Time! on: 21-10-2013 10:24 AM
MTCHEWWWWWW,,,,, ABEG WHO FIT HELP ME WITH NOKIA 3310 CHARGER MAK I TAK CHARGE MA IPHONE5
12  Forum / The Buzz Central / Re: Guess Which Nigerian Actress Owns These Cakes? on: 21-10-2013 10:21 AM
FAKE ASS, POSTER IF YOU DOUBT AM ASK HER TO RAISE HER CLOTHS UP Grin Grin Grin Grin Grin
13  Forum / The Buzz Central / Re: Comic Actor, Afonja Olaniyi aka, Sanyeri Finally Picks December 1st Wedding Date on: 27-09-2013 09:51 AM
HOPE NO BE MY OWN "Omolara" u wan marry bc i go chop off ur joy stick Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry
14  Forum / The Buzz Central / Re: Exclusive Photos: Annie And Tuface Idibia Expecting Baby Number 2 on: 24-09-2013 11:55 AM
NA SECOND CHILD ABI THIRD CHILD ABEG POSTER CHECK UR POST WELL
15  Forum / The Buzz Central / Re: Chidi Mokeme Fights Depression After Paternity Mess With Jim Iyke’s Ex Sugar Mum on: 24-09-2013 11:53 AM
JOYSTCK WAHALA Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerians In Guiness Book Of Records And The Records They Broke on: 23-09-2013 01:50 PM
POSTER WERE MY NAME?
17  Forum / The Buzz Central / Re: Ini Edo also spotted rocking the $10,000 Chanel Lego Bag on: 23-09-2013 01:47 PM
FIRST TO COMMENT Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
18  Forum / The Buzz Central / Re: Jeta Amata’s Wife, Mbong Gets Surprise Birthday Dinner In VI, Lagos on: 23-09-2013 12:42 PM
SEEN....... ABEG WHO GET UPDATE WEN OUR FIRST LADY WAN GO FALL OUT HAND FOR D UPCOMING UN SUMMIT?Huh? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
19  Forum / The Buzz Central / Re: Shes Bangin! Hot Photos Of Nollywood Star, Chioma Okeke on: 23-09-2013 12:40 PM
HW E TK CONCERN ME NW MR POSTER,?Huh?Huh? ABEG KELECHI HELP ME CHECK WEDA ANY OF MY CUSTOMER DONE COME LUK FOR ME
20  Forum / The Buzz Central / Re: Photo: Nigerian Vixen, Honey J. Wills, Naija's Amber Rose Meets Her Idol on: 23-09-2013 12:30 PM
POSTER HOW DIS ONE COME TAK B NEWS AGAIN?Huh??? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Pages:
[1] 2 3 4