Quote from: sirenoch on 2-03-2013 04:22 AM
What is the essence of gaining N20,000 and loosing your admission and good health. Go try am for unilorin, u don finish be that
wetin be unilorin? who sabi unilorin, abeg waka. wetin dey for wearing or tying rapa, to to india or bangladish make you see were men dey tie rapa