Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: AGAIN? [Photo] How I Was Drugged And Assaulted By My Facebook Friend on: 8-11-2012 11:59 AM
U guyz shld nt blame da babe lik tht smetimes we guyz r smetin else. Why 'll tht guy do smetin lik tht @ da 1st place.
2  Forum / The Buzz Central / Re: FINALLY: [Photo] Wizkid And Jude Okoye Wants You To See Their Illuminati Sign on: 8-11-2012 08:15 AM
Na dem knw pass ooo, anytin dey lik mak dem do, anyhw ntin is hidden under da SUN so, mak una shineeyes, I dey cum.
3  Forum / The Buzz Central / Re: CONGRATS: 2face Idibia Acquires Two Multi-Million Naira Homes In Lekki, Lagos on: 1-11-2012 09:52 PM
Tu baba, no worry, I undastnd why u r doin dis sharp sharp nw, I knw say more (...... And ......) Is still on da way. TUBABA u 2 much.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SAD!!! Innocent Travellers Beheaded In Gory Accident (Page 8) on: 29-10-2012 09:30 PM
Wht a sad story
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SAD!!! Innocent Travellers Beheaded In Gory Accident on: 29-10-2012 09:25 PM
Wht a sad stroy
6  Forum / The Buzz Central / Re: WTF: Nicki Minaj Paid N31 Million To Perform At Calabar Festival, Nigeria (Page 6) on: 8-10-2012 02:03 PM
Am mistakin CALABAR wit UYO bt all da same, dey pay 2 much 4 small "NICKI MINAJ" nah.
7  Forum / The Buzz Central / Re: WTF: Nicki Minaj Paid N31 Million To Perform At Calabar Festival, Nigeria on: 8-10-2012 01:15 PM
 Shocked Mehn.....! 31m 4 minaj 2 jst cum on stage 2 do wht, whre is our Naija babies rappers, abeg baba his Excellancy GODWELL, I dey hail ooo......! U 2 much, only tht water 4 NWANIBA road mak m comot cap 4 u, e mak m I no fit 4gt UYO in a hurry, pls dis moni go change many pples life, abeg share dis moni mak e reach m abeg. Grin Grin Grin Grin Grin
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG: [Photo Inside] Woman Delivers Three-Legged Baby In Kastina State (Page 2) on: 8-10-2012 07:43 AM
 Shocked ::)God pls 4gv us, I wounder oo human being turning 2 "KEKE" GOD ABEG OO....! Angry
Pages: