Quote from: kingcalors on 19-05-2013 05:52 AM
My fellow pals, though Naija police is corrupt, there are other police countries 10 tymz more corrupt than us. If we tinq dat its not TRUE make we all join police at least we go dey see 20, 20 Naira every day wey we go dey take drink Garri instead of stealing. Abi na laie?
D N20 at gun point for roadblock na arm-robbery o. No thief pass dat one.