How about naija guys? Abi being good doesnt apply to them? All of you men wey dey talk how many of you will allow a poor man to marry you sister? If poor man come knock for your door say im dey look for your sister no be barb wire you go take pursue am? If your sister marry a rich man you call divine favour. If another girl marry a rich man you go call her gold digger. Hipocrites.
I remember how good looking he used to be back in the day now he is a shadow of his former self. Drug is bad and it doesnt give inspiration. Person wey get talent don get am.