Show Posts
Pages:
1 [2] 3
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hot!! Yes or No? on: 29-03-2013 06:58 AM
dis 1 na baby oku
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Toyota Unveils All-New 2014 Toyota Highlander on: 29-03-2013 06:51 AM
how much dem de sell am?
23  Forum / The Buzz Central / Re: Chidi Mokeme rocked #OgaAtTheTop shirt at 2face’s wedding after party: Photo on: 26-03-2013 05:27 PM
no be Chidi Mokeme be dis oooooooo, e be like say na fake news dem de paste 4 here sha
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Banker, Lover Arrested Over Alleged N40m Fraud on: 17-03-2013 05:32 PM
wey dem foto na
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What Is Wrong With This Photo (Female Warrior Edition) on: 16-03-2013 08:03 PM
na my oga at the top de  give  order
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Photos] EFCC Arrests Five Internet Fraudsters With Range Rovers In Enugu on: 16-03-2013 07:59 AM
EFCC, una de MAD oooooo. wey de oil thief dem wey una catch. 16billion dollar light issue nko. wey Ndudi Elumelu committee?
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: REVEALED: How Boko Haram tried to shoot down Jonathan’s plane as he flew into M on: 11-03-2013 06:47 AM
bokoharam self na spirit? where dem de from carry dose things enter from. e be like say, govt pple hand dey inside
28  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With this Photo [Modern Women Edition Edition] on: 11-03-2013 06:32 AM
all this 1 na KOLO Mentality
29  Forum / The Buzz Central / Re: Head-Spinning Photo Of Genevieve Nnaji At AMVCA (b00bposure) on: 10-03-2013 01:10 PM
na slippers be dis 1 na. abeg ooo





30  Forum / Relationships & Romance / Re: How To Seduce Her In Ten Minutes on: 3-03-2013 08:11 AM
if money no come dey nko, if na okada man want a banker, how him go take start. i no gree
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SMH: 24 Years Old Edo "One Chance" Robber And Prostitute Arrested In Lagos on: 3-03-2013 07:59 AM
why you no show her face
32  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From The Candlelight Procession For Goldie on: 3-03-2013 07:56 AM
very sad endm God take control
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meteorite Explosion in Russia - 2/15/2013 [FULL VIDEO] on: 17-02-2013 10:34 AM
abeg, make una no vex oooo,  wetin be dis METEORITE wey dem de talk about sef
34  Forum / The Buzz Central / Re: Valentine Tragedy: Lovers Die In Swimming Pool In Delta on: 15-02-2013 10:51 PM
the hotel no get divers?
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Austrian bus driver finds, returns bag with $510K on: 10-12-2012 07:13 AM
e no possible say person go carry dat kin money de waka for Austra. no be 9ja na
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHAT!!! Choir Mistress Electrocuted By Microphone Inside A Church In Benin City on: 10-12-2012 06:51 AM
it maybe another electrical connection, not a microphone ok.microphone cant shock. Huh?
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos: Meet Nigeria’s First “White Corper” on: 6-12-2012 11:18 PM
this1 na lebani na.abeg jooooooooooooooooooo
38  Forum / Relationships & Romance / Re: Fashion Trend Or Day Light Grossness? Toni Tones Revealing Dress At FAB Awards on: 4-12-2012 06:33 AM
the girl no fine nah. why we de talk about am like dis
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS – Be Amazed By The BEAUTY of Lagos State, Simply Beautiful!! on: 28-11-2012 10:54 PM
abeg, we no need this kin tin 4 here. no lite no food u de make city fine abeg oooooo
40  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Too busy to make love, man approves of sex between wife and son on: 24-11-2012 09:25 AM
na so tradition be. e beta like dat
Pages:
1 [2] 3