NONSENSE, THIS UNCIRCUMCISED -THAT POSTS RUBBISH IS HOPELESS. YOU HAVE TO REALISE THAT THIS SITE IS AN IGBO SITE AND PREDOMINANTLY IGBOS SO I WONDER WHY IS IT NOW A YORUBA THAT POSTED THE SUBJECT.
we dey talk about people wey dey carry our money take do nonsense, some carry our money go put inside foreign account, some dey use our money take dey go carry white ashe for abroad, una dey here dey arrest serial rapist, yeye dey smell mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeew
you are a fool,an idiot if it is your sister or ur mama wey him rape i know say u no go talk like that, anu ofia