Quote from: divineproject on 10-03-2011 05:34 PM
Two morally bankrupt people who shouldnt be allowed to speak self........they better allow the gal to deliver b4 they fight......who knows neither of them migh be the father of the unborn baby self............moi-moi prophet and alhaji..............
Na wa for u sef, how dem go allow 'am to born first. If person no tell u bi say u no know say the main fight na person wey go dey service the mumu girl untill she born? Abi u wan pretend say u no know say some clergy really really like to dey service pregnant women?