Show Posts
|
Pages: |
64
|
Forum / Relationships & Romance / Re: Naija guys and free something hmmmmmmm |
on: 4-01-2012 04:28 PM
| but seriously why naija guys too like free something alias oshooo , i really dont get it , if u be good girl der go sey u no b wife mATERIAL ; nah dat time der go dey find virgin , if u ask for money u b ashawo , guys seriously whats dis thing with u and free something, can someone please enlighten me , i am waiting our guys lol Now I get it. So u wan make the guy show appreciation abi?? But u follow enjoy the thing now. Even sef na the guy do the job, na him sweat on top, na him sef go entertain, quantify all those things in money value u go see say him don already pay too much. By the way, how come Naija babes only wan to dey receive money and material stuff? | | |
67
|
Forum / Relationships & Romance / Re: Secrets Of Love |
on: 4-01-2012 04:00 PM
| Nevertheless,because of segxwal immorality, let each man have his own wife, and let each woman have her own husband. Let the husband render to his wife the affection due her, and likewise also the wife to her husband. The wife does not have authority over her own body, but the husband does. And likewise the husband does not have authority over his own body, but the wife does. Do not deprive one another except with consent for a time, that you may give yourselves to fasting and prayer; and come together again so that Satan does not tempt you because of your lack of self-control. Thats what d Bible says....The answer is NO...But these days it is Before marriage ooo ..After marriage is rare..Thats why i say it depends.. Sophie, good job as always. The husband wey get you go enjoy well well if you dey apply all these your knowledge oh! The ladies should know this oh, intimacy deprivation is so common these days, and it is one of the reasons why men try to get it outside (not that I condone it). If you can remember Bill Clinton, that is why he got a BJ from an intern(Monica Lewinsky) in his office. For that reason Hillary did not push her luck bcos she realised that. Abeg help me warn all NP babes oh let them not use that against their guys oh, cos e dey spoil relationship. | | |
69
|
Forum / Relationships & Romance / Re: Naija guys and free something hmmmmmmm |
on: 4-01-2012 03:30 AM
| but seriously why naija guys too like free something alias oshooo , i really dont get it , if u be good girl der go sey u no b wife mATERIAL ; nah dat time der go dey find virgin , if u ask for money u b ashawo , guys seriously whats dis thing with u and free something, can someone please enlighten me , i am waiting our guys lol @truenaija2, I no really get your question oh! Pls kowashiate a bit more. | | |
70
|
Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies ,If you could have a penis for a day...... |
on: 4-01-2012 03:23 AM
| Kaii, bros, take am easy now. NP is about everything oh! At least if the topic is no good to you, it should be good enough for bad example abi? We know say u be jackie for brute strenght and brain. Remember say all work and no play makes jack a lazy or foolish boy. Abeg laf small na new year be this oh! | | |
78
|
Forum / Relationships & Romance / Re: she chose celibacy as her new year resolution. |
on: 3-01-2012 03:43 PM
| Ajento. The problem is that Why dint she discuss it with me earlia
Ok, her not discussing it with you makes it much more simple. So, do your thing too and don't discuss it and just act like all is well. No sweating bro, just follow the new year resolution I suggested and move on. | | | |