Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 8
61  Forum / Religion / Re: WTH! Family Wants Christ Embassy Pastor To Marry Dead Daughter on: 9-06-2014 02:03 PM
No b christ embassy.??na dia way be dat.wen all d pastors go pack hair relaxer for head,pack cream put for hair lke say na dat one wan carry people go heaven bt inside dia office na do do do do  do dem dey do.dey re only decieving themselves.bastard,IDIOT.
62  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gunmen Abduct Two Young Ladies from their Home in Abuja on: 9-06-2014 01:55 PM
Me wey dey south sout how i wnt come tke help unaa now?jst gve d rightful owner d 20million joor i nor fit tlk.
63  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Married Couple Kills 2 Police Officers in Vegas then Shoots Themselves on: 9-06-2014 01:37 PM
Na dia way for dat country...am nt surprised hearing dis..IDIOT.
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Married Teacher, 39, Had sex With Student, 16, Gets Angry When Boy Dates Girl on: 9-06-2014 01:06 PM
IDIOT.
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Married Teacher, 39, Had sex With Student, 16, Gets Angry When Boy Dates Girl on: 9-06-2014 01:06 PM
IDIOT.
66  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Squad of 23 Wives And Girlfriends Off To Brazil on: 9-06-2014 12:52 PM
To do wat there if i may ask?IDIOT..
67  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Squad of 23 Wives And Girlfriends Off To Brazil on: 9-06-2014 12:50 PM
To do wat there if i may ask?IDIOT.
68  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Lesbian( UK) Wants to Submit her Sextape to Prevent Being Deported on: 9-06-2014 12:42 PM
See as she old self....i wnt b turned on if i eventually get t watch d video..IDIOT.
69  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Check Out Wizkid’s Trail Of Ex-Girlfriends.. Who Is Next In Line? on: 7-06-2014 04:24 PM
Nd i wz expecting t see a trailer pix of girls here....meaning wizkid is still a learner.
70  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba Movie Director, Wale Ilebiyi Impregnated A Married Woman on: 7-06-2014 04:20 PM
Guy am nt a yoruba bt dis write up seem t me lke u re trying t dent d image of yorubas...no source,no comment frm both d woman nd d man,haba u re bigger dan dis poster.
71  Forum / The Buzz Central / Re: Delta Airlines Staff Gets Fired Because Of Don Jazzy And Don Jazzy hires him on: 7-06-2014 04:12 PM
Wat should i say in dis matter now?
72  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ‘I Will Give Anything To Have Genevieve Nnaji’— Phyno on: 7-06-2014 04:07 PM
U guys should shut up...re u guys God dat decide if he cn or cannot ve her...wz dat how our fathers dreamt wen dey got married t our mothers...let FATE ve its way pls...dream ko reality ni.
73  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Sanusi, Others Begin Succession Race For The Next Emir Of Kano on: 7-06-2014 04:02 PM
Insted of dem t start tinking of hw t bring bck our girls deyr e tinking of hw t ascend a throne..misplaced priorities.
74  Forum / The Buzz Central / Re: Lola Omotayo-Okoye Opens Up: “Why I Married Peter Okoye Even Though Am Much Olde on: 7-06-2014 12:09 PM
Nd t lola sharap ur mouth dia.u married him bcus no man wz ready t tke u nd ur bad character as a wife..so opportunity come na e mke u jump enter nt minding wether u re much more older dan him.i for say na bcus of he money u marry am bt u too get d money.so ur bad,evil,despicable character made other guys leave u.nd e still dey follow u dey go.idiot.
75  Forum / The Buzz Central / Re: Lola Omotayo-Okoye Opens Up: “Why I Married Peter Okoye Even Though Am Much Olde on: 7-06-2014 12:04 PM
Poster na ogun go kill u....dis is an old story naw idiot.it shows u ve memory loss.y i even waste MB tlk self.
76  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Chilling revelations: escaped chibok girl molested 15 times by 15 men every day on: 7-06-2014 11:41 AM
There is more t dis story dan dis...ve u all noticed sometin about all d escaped girls?let me throw u some light.we ve been hearing such cases lke rape,torture ete frm theses girls bt non of dem ve been able t tell d public or security agents d road nd route t were d rest girls re.nor b escape una say una escape?y una nor dey tell us which area u escape frm,d road u pass,d area dem dey?naso so rape nd used as slave we wan hear?tell us were ur fellow girls re,tell us d area u escaped frm,gve us other vital information we need nd nt d damn rape.sometin is fishing in dis matter.
77  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See More Photos Of The Accra Floods After Yesterday’s Rain on: 6-06-2014 05:09 PM
Its notin compared t d ones happening in sme parts of nigeria..cme benin mke u see flod weh dey move cars nd trucks,nor d dis one weh dey ghana.
78  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNILAG Students On Rampage: Shut Down Campus And Environs on: 6-06-2014 04:55 PM
Only in unilag...up uniben(unibest).
79  Forum / The Buzz Central / Re: Endowed &Proud: Dillish Matthews Flaunts SERIOUS Cleavage In Eye-Popping Selfies on: 6-06-2014 04:32 PM
Chai chai chai.....na only u waka go there?
80  Forum / The Buzz Central / Re: Endowed &Proud: Dillish Matthews Flaunts SERIOUS Cleavage In Eye-Popping Selfies on: 6-06-2014 04:32 PM
Chai chai chai.....na only u waka go there?
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 8