TB joshua must be held responsible if there,s any calamity whatso ever
Naija people and una thinking sef...since wey threat of this virus dey, naija no know say dem go close bidder and entry from Liberia and other countries to Nigeria abi. When dey enter una start dey shout.. This una medicine after death don tire me sef...I just dey observe sha