Eazyatumeyi, yawa_don_gas and Akpan22. Una no well oh, so una no see say naijapals no go give una anything that is why they have not said anything. Una just dey sleep online, una no get better things doing with your time, na still this small change where una go dey abuse comment here, abeg make una go learn from hero's like merry11, nametalkam, Oworen25, winace, novice and others.
I don dey look una since.
Look at dis Mumuyaro,,,,,guys just dey catch fun here and u ar deir wagging ur tongue like Elede wey lick pepper soup, u beta sharaaap ya mouth b4 i giv u dirty slap from here