Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: LIST: [Photos] 10 Shocking Lies Nigerian Celebrities Have Told Their Fans on: 3-03-2013 05:58 PM
poster tanks jawe for d info.its better we know dem well.and for una wey dey yab d poster ,why una open d site,if una no dey like dabble into pples privacy,u would hv just moved to d nxt page.hypocrite
2  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From President Jonathan & Wife’s Visit To Ivory Coast (Page 3) on: 3-03-2013 05:40 PM
i support u jare he is nottin but an imbecile',first class for dat matter
3  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From President Jonathan & Wife’s Visit To Ivory Coast on: 3-03-2013 05:36 PM
our mumu presido wey no get shame for body.e nver finish him work as a president for nig e dey go anoda country dey find who go support em for nxt election.if him like make him go cafanchain come bak he will nver b my president in 2015.
4  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING: Denrele Edun Almost Shot Dead In Lagos on: 3-03-2013 05:25 PM
naija pal una too dey yab pple.instead make una dey console em Cheesy
5  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Actress Nse Ikpe-Etim Is Engaged! on: 3-01-2013 05:15 PM
Congrat my love..............we go miss u for singles hood Ơ̴̴̴͡ºº°˚˚˚˚°º
6  Forum / Politics / Re: What a shame: Goodluck Started Posting 2015 Campaign Poster on: 2-01-2013 04:35 PM
Yeye dey smell Ơ̴̴̴͡ºº°˚˚˚˚°º ..dis man don turn nigerians †̥‎• Fools..............does he tink we nigerians are happy wit him or can't he read our angry face.unless na juju him go use for us dis tym ,who knws!!!
7  Forum / The Buzz Central / Re: VIDEO: D'banj Confirms Relationship With Genevieve Nnaji on: 1-01-2013 10:29 PM
‎​⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥Ơ̴̴̴͡k⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥ Ơ̴̴̴͡ºº°˚˚˚˚°º we dey wait
8  Forum / The Buzz Central / Re: Davido Beats Up His Manager, Asa Asika Then Sacks Him on: 1-01-2013 01:29 PM
Dis boi is becoming somtin else............e bi like d moni dey enter him head abi him ЙƠ̴̴̴͡ dey  ơ̴̴̮͡ơ̴̴͡‎ him frnd wizkid wey humble ni. Angry
9  Forum / The Buzz Central / Re: R.I.P: Top Yoruba Actress, Bisi Komolafe Is Dead on: 1-01-2013 01:02 PM
 ???so painful,may her Soul rest in peace
10  Forum / The Buzz Central / Re: Shocking Revelations About Tchidi and Sophia Chikere Divorce- Oge Okoye Fingered on: 31-12-2012 07:09 PM
‎​⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥Ơ̴̴̴͡k⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥ Ơ̴̴̴͡ºº°˚˚˚˚°º we don hear
11  Forum / The Buzz Central / Re: E-x-c-l-u-s-i-v-e: SHOCKING REVELATIONS ABOUT SONGSTRESS MOCHEDDA AND PEESHAUN S on: 31-12-2012 06:58 PM
Na dem sabi
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shocking revelations of man arrested with fresh human parts on: 31-12-2012 06:50 PM
Chei!!!!!!!!!!!!!wonders shall nver end ...........jesus is coming soon Ơ̴̴̴͡ºº°˚˚˚˚°º
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TB Joshua’s TOP-SECRET EXPOSED!!! on: 31-12-2012 06:25 PM
 ???Na him sabi
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What New Year Surprise Are You Expecting From GEJ? on: 31-12-2012 03:54 PM
Subsidy removal is a must..............he said so alrdy.so we dey wait.no b news again Angry
15  Forum / Politics / Re: How I fed Okonjo-Iweala’s mum with bread, groundnuts – Suspect on: 31-12-2012 03:37 PM
Wat a shame!!!!!!!!!!!!!!
16  Forum / Relationships & Romance / Re: me and my first love on: 31-12-2012 03:27 PM
Virgin ko virgin atlantic nii Roll Eyes bros check nxt door for ya own
17  Forum / Relationships & Romance / Re: Husband divorce Wife Because Of Strange Body Odour on: 31-12-2012 03:02 PM
 Roll Eyes :-Xdis one naa gist
Pages: