TELL DEM. DEM TINK SAY NA ONLY NAIJA GRADUATE UNEMPLOYMENT DEY.
THE BAR MAN WEY DEY SERVE DRINKS FOR THE BAR WEY WE DEY GO RELAX HERE
SOMETIMES NA WHITE MAN WEY GET BACHELORS IN ENGINEERING.
HE NO DEY SHAME PUT. SO LONG AS DOLLARS ENTA HIM POCKET EVERY WEEK.
MKO ABIOLA SAID'' SH*T CARRIER MONEY NON DEY SMELL"
Yea right every time you people will be comparing America with Nigeria....Those graduates are getting paid in dollars not naira there is a big difference with also a far better benefits too with no hassles like transportation and better weather.You think the white bar man will survive 4 hours in that hot weather of yours.