Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Video Premiere: Tonight - Burna Boy on: 31-12-2012 07:20 PM
Cnt wait to download Smiley
2  Forum / The Buzz Central / Re: NOT AGAIN!! Davido Takes Another Horrible Pix With Groupie After Getting In! on: 15-12-2012 11:36 PM
Som of una wey dey talk.. If God jst give una 1million una go pregnant 10 gals in 1wk
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JESUS!! JTF Recorvers Massive Explosive Planned For "Black Xmas" From Boko Haram on: 8-12-2012 08:52 PM
Not everyone wif human skin are really human.. Gosh! Dis ppl are xo heartlez, d most  stupid set of animals on earth.. Sorry 2 say dis buh, dia religion z a bullshit! Angry Angry
4  Forum / The Buzz Central / Re: Pictures: Meet Mr. World 2012 – Hot or Not? on: 27-11-2012 05:33 PM
Quote from: juvicee on 27-11-2012 05:07 PM
☺º°˚нåнåнå˚°º☺ laf wan kill me ooooo
Cheesy Grin Grin
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING! Gunmen Slaughter 20 Ladies For Wearing Mini Skirts And Trousers (Page 7) on: 26-11-2012 09:01 PM
Abeg make dem do seperate naija make we rest!!!
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF!! JAMB Set To Release Exam Results 30 Minutes After The Examination on: 14-11-2012 05:40 PM
Super story.. All dos hidden villages nkor! Hw computer wan reach dia.. Mtchwww, dem dey find hw dem go use make moni
7  Forum / Politics / Re: Obasanjo Lashes Out At Jonathan’s Slow Response To Boko Haram Insurgency (Page 3) on: 14-11-2012 05:33 PM
Bro Jo eh! Mtchwww... Heavy Ode.. As e face be na xo im character be
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: LAGOSIANS Get Ready For Your New Okada on: 14-11-2012 05:03 PM
Duhh! Dis ppl are nt nigerians o! Luk @ dia faces vewi well.
9  Forum / The Buzz Central / Re: Ice Prince Caught Smoking In A Plane on: 8-11-2012 05:39 PM
Lolz... Nyc one M.I Cool
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A Date With Facebook Friend Lands Unilag Student In Hospital on: 7-11-2012 09:07 AM
Hmm.. Na wa o,, shebi na she dey find man na, Y she no gry open wen she reach dia.
11  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Insults Tonto Dikeh on: 7-11-2012 12:27 AM
Dats not insult, compared to what she deserves.. Mtchwww.. Dat chick z a tramp Sad
Pages: