Show Posts
Pages:
1 ... 28 29 30 [31] 32 33
601  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: He!he!!he!!! see me, see wahala oo! on: 12-11-2012 02:59 PM
Chaii...dis old pass Gistmania sef..shit Tongue
602  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Muslimz Fomat.. on: 12-11-2012 04:36 AM
Quote from: DaCutest on 11-11-2012 09:51 PM
Hehehe newbeans callin sum1 newbeans. Lol
But me still naa senior newbeans nahh Grin
603  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Akpos no go kill persin o (Page 2) on: 12-11-2012 04:32 AM
 Tongue
604  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i no see any offence naaaa on: 12-11-2012 04:31 AM
Me jusy dey waka comot
605  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Give dis dude a name (Page 3) on: 12-11-2012 04:28 AM
Quote from: Amaight on 11-11-2012 10:39 PM
U kno say na joke we dey joke abeg I no want see u 4 ma dream wey u go pursue me with cutlass lol
Grin
606  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Three daughters on: 12-11-2012 04:22 AM
Warris dis
607  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wtf on: 11-11-2012 06:11 PM
Quote from: ExpertTbright on 11-11-2012 05:52 PM
make una show me exıt way abeg  Angry
bera just dey endure . Cos dey don block road O
608  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wtf on: 11-11-2012 05:14 PM
Passing
609  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: little jonny on: 11-11-2012 05:09 PM
Quote from: colenzo on 11-11-2012 03:44 PM
warris dis
610  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Akpos and the rat (Page 2) on: 11-11-2012 05:09 PM
Just passing
611  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Adamu vs maryam on: 11-11-2012 05:07 PM
Bad remix..I dey run comot
612  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Akpos & Boko Haram imagination on: 11-11-2012 05:01 PM
Quote from: Rihannaaa on 11-11-2012 04:20 PM
I like  Wink
wetin u like Roll Eyes
613  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Akpos with his sense!!! on: 11-11-2012 02:08 PM
Just passing
614  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Back In D Days!! (Page 3) on: 11-11-2012 02:05 PM
 Grin
615  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Back In D Days!! (Page 2) on: 11-11-2012 02:04 PM
Quote from: zeigbo on 11-11-2012 12:37 PM
Heheheh I dey see una wey be my enemy for here
616  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: goat nd fowl which is intelligent (Page 2) on: 11-11-2012 02:03 PM
Me sef add my yeye
617  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Muslimz Fomat.. on: 11-11-2012 01:47 PM
Quote from: agbolahan on 11-11-2012 11:22 AM
if u re a sensible fellow, u wont said dis, is dis a joke and can dis happen, pls pack out of here, hell is beta 4 u.
U dey mad Mr newbeans...mind ur speach next time ok or I treat ur phyuk up..I doubt if u sabi english sef..., u no c d first line..huh
618  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Muslimz Fomat.. on: 11-11-2012 11:07 AM
Pls dnt take it personal,just a joke.......

At a Mosque fund raising
ceremony for a bigger Mosque,
Many guests that could not come
sent cheques.
The Alfa read out the donations
and this is what happened:
Alhaji Bali N2 million Allau Akbar!
,
Alhaji Dosumu N20 million Allah
Akbar!!
When he saw the next cheque, he
paused and appeared confused,
then he screamed.
Alhaji D-A-N-G-O-T-E N800 million!
PRAISE THE LORD!
And all the Muslims replied
HALLELUYAH!!!
619  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Give dis dude a name (Page 3) on: 11-11-2012 06:07 AM
Quote from: Amaight on 10-11-2012 11:05 PM
Marry am ke?unless if she get money
Naso bro..naa only if she get cash cos she no fine seffff Grin Tongue zeigbo bera dump her
620  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Back In D Days!! on: 11-11-2012 05:55 AM
Quote from: ExpertTbright on 10-11-2012 07:51 PM
waıt make ı go carry cutlass  Angry
Cutlass no go do well.Cheesy.,na petro and matches go work:Smiley..make we just do am like jungle justice Undecided Grin
Pages:
1 ... 28 29 30 [31] 32 33