wow, at last,ur enemies are in trouble,see how shameful they are now,am really happy for u my namesake,with GOD all things are possible for those that believe,this wedding shall be a perfection IJN AMEN and also happy birthday in advance
poster u no well,e be like say dem don gove u money,na only once i see her smiling,dey r welcome i hope they enjoyed their slavemoon 4 another man country?idiots!!!!!!!!
i dont even know what is wrong with all these stupid jury of nigeria,why should a rapist be bailed?were you not appointed to fight for our justice?why are you so blinded by your greed for money?
na wa oooo,na how many wife he con marry?AID never catch him,person wey no born up to 38 dey get AID talkless of person wey done score 38 times,na wa ooooooooo.
na wa ooo,i love my guy but wetin dey keep him from settling down na?i dey trip for him but he is too old for me,so i am over him but he should settle down jare
y do pple lie against GOD,GOD has left jonathan since the moment he started embezzling our money,y is he n his wife lieing against GOD,his wife said GOD gave her a second chance,it is not GOD ooooooooo,so they should stop lieing!