nawaooh 500k 4 a lucky fan?hmm... Plz jst wait 4 me abobby let me get my tins am cmin dwn dia wit u.bt wait oo hw many of una wey dey hia dy talk rubish dn drink ordinary shine shine bobo of 200h 4 una birthday..abeg joor make we dy waka go dia.who knows....
up chealse.hahaha....plz my folw barca fans let go nd do our tin joor.bcoz wn 1 talks about futball dn he/she is propably talkin about barcelona..barca is ntin bt d definition of futball,inshorlt barca til devil stp lyin