I kno what it is, 2baba is fast fading and he's try to make amend Ebimonday or wats dat ur name, if u dnt knw wat to say, must u talk? who told u 2face is fast fading
Black mentality. evrytin na rubbish infront of black, low mentality nd thinking, dnt u knw dat dia must b a cogent reason 4 d guy to do dat. and also wetin concern u black pple sef, no b her husband? na dem get demsefs mak dem do each oda d way dey lik notin concern u pple, wetin most of u dey do 4 public sef no pass dis one? Amebo