Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO: P-Square Building Another Mansion In Lagos on: 9-03-2013 05:25 PM
nice one my brother from another parent! but paul you av added more weight. it is me your kid sister.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: VIDEO: Bulgarian Politician Escapes ‘Assassination Attempt’ After Gun Jams on: 23-01-2013 02:56 AM
If na for naija now dem go say na juju.but all dis politicians dem no be ordnary dem don go india come back,dem tink say i no know
3  Forum / Relationships & Romance / Re: PIX: Wealthy Indian Spends $22,750 On A Shirt Made Of Gold To Impress The Ladies on: 10-01-2013 02:42 PM
For im mind now oh,why e no go buy diamond na i for dey hear dat 1,you even sure say no be fake gold sef???
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Austrian bus driver finds, returns bag with $510K on: 8-12-2012 01:07 PM
lols oppourtunity comes but once Undecided
5  Forum / Relationships & Romance / Re: I nid an advice plz? on: 8-12-2012 12:56 PM
thank God say you no phyuk am,just stop giving him money and move on wit your life,and no make de same mistake again
6  Forum / The Buzz Central / Re: Photo: Checkout 2face’s Boys - Nino & Zion In Their Swagga Moments (Page 4) on: 8-12-2012 12:29 PM
 Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink
7  Forum / The Buzz Central / Re: Photo: Checkout 2face’s Boys - Nino & Zion In Their Swagga Moments on: 8-12-2012 12:29 PM
two face your blood thick sha omg see resemblance
8  Forum / The Buzz Central / Re: Battle Of Backyards! Who Is Hotter? Mercy Johnson v. Toolz Oniru on: 8-12-2012 12:21 PM
of cos na mercy johnson, my princess na himm dey on top Grin
9  Forum / The Buzz Central / Re: Battle Of Backyards! Who Is Hotter? Mercy Johnson v. Toolz Oniru on: 8-12-2012 12:18 PM
of cos na mercy johnson my princess na im dey untop
Pages: