Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Banky W Signs N100M Deal To Become Samsung Ambassador For Another Year on: 15-02-2013 11:06 AM
GUY CHOP UR PEPPEL NA UR TURN BI DIS, I DEY WAIT 4 MY TURN TOO SOON  MY BANGA GO RIPE, DEN I GO ENJOYAM WEL WEL
2  Forum / Sports / Re: REVEALED! Why Osaze Was Dropped - Coach Stephen Keshi on: 15-02-2013 10:59 AM
YOU EXPECT KECHI TO EXPLAIN WHY HE NOR GO WIT D LEFT OVER PLAYERS? OMO U NOR TRY
3  Forum / Sports / Re: BREAKING NEWS: Stephen KESHI has Changed His Mind To Remain Super Eagles Coach on: 15-02-2013 07:44 AM
STEPHEN KESHI ND OUR MIGHTY ENGLES DEM TRY VERY MUCH TO BRING D CUP TO NAIJA, HE TOO MUCH DIS NA BIG ACHIEVMENT 4  KESHI ND 4 OUR PLAYERS AFTER MANY YEARS NA DIS YEAR NAIJA  FINALY MAKAM,  BUT KESHI   4 COOL DOWN TAKE ALL THESE PRAISES FIRST, B4 HE 4 SAY HE WAN RESIGN, WEL HE TAKE GOOD DECISIONS TO WITHDRAW IS RESIGNATION LETTER, BCOZ NAIJA NOR SENDOOO. GOOD LUCK TO  KESHI, TO OUR PLAYERS ND TO ANYBODY WEN CONTRIBUTE TO OUR SUCCESS, WE LOOK FORWARD TO WIN D CUP AGAIN IN  D  FUTURE
Pages: