Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This is What Heaven Looks Like - Ghanaian Pastor Practically Shows His Members (Photos) on: 7-07-2020 04:43 PM
Only in Africa you get to see idiots like this man brainwashing people with low mentality and they will keep buying All these mumu movies wey he dey act, here in abroad wey I dey reside people no get much time for church activities is even more than 6 months I last went to church,even oyibo people no dey go church but them dey prosper well well but hungry people wan die inside church yeye dey smell
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Business Mogul, Fadé Ogunro Offers To Pay For Entire Educational Journey Of Young Ballet Dancer on: 7-07-2020 04:16 PM
Luckiest boy in the world I’m happy for you cause it’s bye bye to poverty in your life
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Video: Nigerian Lady, Deborah Cries Out As Nursing Mother Leaves Her Baby With Her & Disappear on: 7-07-2020 04:11 PM
Quote from: collinsuchendu on  7-07-2020 04:03 PM
Mumu country

@collinsuchendu Na real mumu country haha so many yeye things dey happen for Naija infact Na unimaginable mumu things you go dey see inside Naija
24  Forum / The Buzz Central / Re: Photos & Video From The Burial Of Ex-Oyo State Governor, Senator Abiola Ishaq Ajimobi on: 28-06-2020 01:22 PM
Quote from: Goldtime on 28-06-2020 01:14 PM
The hustle comes to a complete halt. If man can remember the day the body will ceased  to respond to the soul then man will be very faithful to live a righteous life .

My brother Goldtime Na the real truth of the matter you talk so,all these Nigerian politicians should look at these pictures and think twice because it all ends to nothing,I mean absolutely nothing,make all of them stop stealing and utilise the country’s wealth and resources on every citizens,enough of this looting..... May his soul rest in peace
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Elderly Food Seller In Tears After A Good Samaritan Surprised Her With Cash On The Road on: 12-06-2020 02:34 PM
Quote from: dopygenius on 12-06-2020 02:01 PM
Hmmmmmm na so some set of people come dey throw money for road yesterday people come dey pick money for ground, I just dey look them dey laf

And as for u Mr good Samaritan,you sure say u no be Ritualist? Huh?
Cos I don't trust any one again in this gadamn country

Guy you funny oh you make me laugh so you think the giver might be ritualist hmmm don’t let me send doyourworst to you now
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Elderly Food Seller In Tears After A Good Samaritan Surprised Her With Cash On The Road on: 12-06-2020 02:32 PM
Haha
27  Forum / The Buzz Central / Re: “F*ck All Pastors, Imams And All So Called Men Of God” – 2Baba Idibia Lashes Out on: 4-06-2020 02:26 PM
Quote from: Kormeijama on  4-06-2020 11:33 AM
Tuba you're a buffoon and  this could be the beginning of your end. Stop this your rabid nonsense about God  issue. If you're  ungodly, live so without been a macho  of the unbelievers. Just shot up. Or it appears   the lockdown has  just  got you so idle and  feeling  so inadequate that you need something silly to  paddle yourself out of the oblivion. I had  so much respect for  you, but its  apparent hat you're losing it man. Just   back off form this lunacy .

@Kormeijama you be correct guy... you hit the nail 4 head... you’ve said it all, tuface just wanna be relevant at the moment for no reason. Yeye dey smell
28  Forum / The Buzz Central / Re: "Your Father Bought Your Success" - Burna Boy Slams Davido For Calling Himself The Greatest on: 22-05-2020 11:22 PM
This Burna is simply jealous of Davido Now I realise why people dislike him so is a problem if someone’s father is rich? This guy is a joke
29  Forum / Religion / Re: Queen Elenora Blasts Nigerians For Hailing And Promoting Prophet Odumeje aka 'Indaboski' (VID) on: 18-05-2020 10:26 AM
Beautiful lady I like what you said here. Give me your number I wanna get in touch with you and when I visit Nigeria we hang out together for sure
30  Forum / The Buzz Central / Re: Stop Misleading Our Young Women With Ur Ugly Relationship Advises - Danny Young To Toke Makinwa on: 13-05-2020 01:58 PM
Danny Young u be correct guy u make sense omo... abeg phyuk and Pay Na original Ashawo... no more no less and no long stories
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FG Set To Meet Manufacturers Including Local On Production Of Ventilators To Curb COVID 19 on: 12-05-2020 09:07 AM
Quote from: dopygenius on 11-05-2020 08:27 PM
Let's meet fool,abeg where you dey,u dey lusgard ur ique too much,men need to treat ur phyuk up
But I swear e no go better for u,na ur papa be gay,u frustrated poverty ingested bastard son of a zombie kai kai fada...keep drinking kai kai foolish idiot

Shebi last time I offered to be the referee for dopy and doyourworst fight I don’t know why doyourworst no wan show up, he say dopy need visa and I’m willing to get him the visa haha both of you must fight oh
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "VP Osinbajo Currently The Chairman Of The Nigerian Association Of Short People" - El-Rufai on: 12-05-2020 08:49 AM
Quote from: dopygenius on 12-05-2020 08:37 AM
Poster there is a mad person on the lose in this group,he keeps replying all my comments, accusing me of being gay, insulting and threatening me,pls I can't becos of a mad person not to come comment again on Naija pal
Are you guys going to keep quiet about this...is becoming unbearable for me..... Angry

Dopy haha I can see u don tire for doyourworst hahaha no be small thing oh the guy dey attack u badly... omo
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Rivers State Gov, Nyesom Wike Demolishes Two Hotels For Flouting Lockdown Order (Photos) on: 10-05-2020 10:43 PM
Quote from: Noah147 on 10-05-2020 10:29 PM
Hhahahah this country is more backward than what i thought ,are kidding me ? demolished an establishment because they flout lock down this country need selling to another country.

Bro the backwardness no get mate... Na serious backward that country be. This is unimaginable to demolish an establishment, I dey abroad bro and I see some bars flout the lockdown rules Govt just close them down and imposed heavy penalties to pay they didn’t act the other way I see in pics here
34  Forum / The Buzz Central / Re: Why Black Men Cannot Truly Love a White Woman - Lolo Ifunaya Explains on: 6-05-2020 10:10 AM
Omg this oyibo Na confirm I’m so impressed with her mentality and attitude she’s the real deal omo, all what she said is true because me myself I dey see these oyibo women daily and them go dey  pretend like sey black man never see their under but when u go close to them Na u go run cause them go later turn to super glue on u Biko, my oyibo girl is also ok cause anyhow them better pass most Naija girls wey dey only after your money and to chop wetin them never chop for their house before when u take them go restaurant or fast food joint omo...
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: American University Of Nigeria Owned By Atiku Abubakar Sacks Over 400 Staff on: 5-05-2020 11:57 PM
Quote from: dopygenius on  5-05-2020 03:12 PM
When a fool was born and he was named do ur mama honeypot worst....SMH

Nna men Na u carry flag today sure banker coz the guy just dey on defence today hmmm I will give my final scores soon
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Oh No! Family & Friends Mours Union Bank Staff Who Died Of Coronavirus In Lagos on: 5-05-2020 11:53 PM
Quote from: dopygenius on  5-05-2020 04:06 PM
Alot of people died on may 4
I was under attack on may may 4,but hehehehehe wetin dey in me strong pass Dem...do ur mama honeypot Worst,afa na,how is ur kai kai business going?
Idiot of no comparison

Omo is like dopygenius dey win by landslide today oh he dey attack doyourworst left and right, Nna u dey fall my hand now coz Na defence u dey now so the official scores now Na 8-6 in favour of dopygenius
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shame on Me & Other Politicians, God Will Judges Us All - Dino Melaye At It Again on: 5-05-2020 01:58 PM
Crocodile tears... you guys have messed up Naija by the grace of God all of una wey be Naija politicians won’t escape punishment from God.
     I left that messed up country for greener pastures in abroad and I realise Nigeria and whole of Africa are millions of miles behind. Omo see life wey oyibo them dey live and them no dey go church 24 hours or dry fasting like my people but their country dey good.
    Ok Na we don enter corona Period the government dey ensure sey everything is working for whole citizens at large which include monetary assistance for everyone to be able to buy basic Necessities and food.  But in Naija police and army don kill people pass wetin corona don kill self abeg I no for shout
38  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Giving Is Like Serving, I Do It With Joy - TB Joshua Talks About His Source Of His Income on: 5-05-2020 02:09 AM
Quote from: Doyourworst on  4-05-2020 06:52 PM
Quote from: dopygenius on  4-05-2020 05:49 PM
let's book a date,afa where u dey
I really can't wait to beat the hell out of u
U born by mistake...wasted soul

Oh I thought both of u guys dey Nigeria so I guess doyourworst Na abroad base like me hmmm I was thinking of giving a winner a gift when i visit Naija any way I wan connect visa for dogygenius to meet u so tell me which country u dey doyourworst haha make u no run oh coz una must finish this fight haha


You will need a VISA before you can ever come close for your DEATH. And as a Junkie that you are, it won't be possible!. Don't worry, i will be visiting sooner than later. Prepare for your OBITUARY. your days has been numbered. Wow!.
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The Coward is The Husbands Who Force Their Wives To Cover From Head To Toe - Imam Of Peace on: 5-05-2020 02:03 AM
Quote from: dopygenius on  4-05-2020 05:43 PM
Frustrated he goat
Now is so obvious that u have inherited the same kind of foolish Ness from ur drunkard useless father.....is a pity,wasted generation... idiot

Hmm I think the scores now Na 4-3 in favour of doyourworst so he dey lead now, abeg dogygenius no dey fire his parents cause Na u him dey face, so the fight continues no retreat no surrender 
40  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Demi Lovato Goes Make Up Free As She Rocks Her Red Swimsuit on: 5-05-2020 01:59 AM
Quote from: dopygenius on  4-05-2020 05:54 PM
I spit on ur mother face for giving birth to a fool
A born fool

Oh Boy doyourworst just hammer you one Big point now,so try hammer am back haha this guys dey war... omo
Pages:
1 [2] 3 4