Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: Notting Hill Carnival 2013 on: 27-08-2013 01:21 PM
 Tongue
2  Forum / The Buzz Central / Re: SEE Annie Idibia's outfit at MTV Base Party, Is She hot or not? on: 16-04-2013 11:35 AM
make dem no go seek for God face in their home na so so party dem dey go till old age and even rapture go meet dem for party ground.
3  Forum / The Buzz Central / Re: PATRIOTISM??? Man Tatoos Coat Of Arm On His Body on: 28-01-2013 04:49 PM
WHO KNOW SAY PERSON LIKE HIM DEY EXIST
4  Forum / The Buzz Central / Re: I Dont Want Another Failed Marriage, Not Attracted To Skinny Girls - Don Jazzy on: 21-01-2013 04:30 PM
broda you dey give God condition him no go answer you on time oh and u no say na slim babes plenty for town abi u wan the one wey go do Bosom  abd bobom enlargement? that one na artificial oh pray harder.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Photo Gallery] Be Amazed By The Beauty of Benin City on: 17-01-2013 11:42 AM
Quote from: nacmario on 16-01-2013 04:57 PM
Show d bad places 2 na!
na only this place fine, the governor head go dey big
6  Forum / The Buzz Central / Re: 2face's Wife, Annie Idibia Pregnant With 7th Child on: 17-01-2013 11:39 AM
2baba no dey carry last oh
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Marries Mother-In-Law After His Wife Died on: 17-01-2013 10:06 AM
the mother inlaw do juju for the man
Pages: