Show Posts
Pages:
1 ... 323 324 325 [326] 327 328 329
6501  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood's Monalisa Chinda and Rita Dominic Settle Their Misunderstanding on: 22-09-2014 02:15 PM
Ok,u pple shud kwontinue nah,abi una don tire???
6502  Forum / The Buzz Central / Re: Ibinabo Fiberisima Reveals That She Will Be Marrying Her Igbo Lover In December on: 22-09-2014 02:12 PM
Nollywood ση point
6503  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NEWS: Former Army General Babangida Hospitalized In Germany (Page 2) on: 22-09-2014 08:48 AM
Wish u quick recovery.and to my naijapal folks,Always pray Fø̲̣̣я̅ the wicked if anytin wey em dey do no amount 2 prayer Fø̲̣̣я̅ God side,he go change ∂ prayer 2 curse.
6504  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO: 2Face & Annie Idibia Coupled Up At Senator Ita Giwa’s Daughter’s Wedding on: 22-09-2014 08:37 AM
As dia lyk am,nice pic
6505  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: T.B Joshua To Visit South Africa Every Month In Memory Of Martyrs Of Faith on: 22-09-2014 08:28 AM
One more time,may ∂ souls of the departed rest in peace.I stil kip wondering why sum pple ση dis forum jst comment witout wisdom,Death is inevitable,neva judge a man cos u're not God,∂ fact remains dat we all wil surely die sumday,bt we don't knw wia death wil get us,I pray dat we shud all die Old & not painful death. AMEN
6506  Forum / The Buzz Central / Re: HUH! This is the new fashion, all ladies must follow - Amber Rose on: 22-09-2014 08:15 AM
Ehn ehn,now I know
6507  Forum / The Buzz Central / Re: Exclusive Photos From Florence Ita-Giwa’s Daughter, Kokoeka's Marriage Ceremony. on: 22-09-2014 08:03 AM
Poster jst relax,by dis tym nxt year God go kip u alive 2 post my own wedding groove.
6508  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SO BAD! Student Detained By Katsina Governor For Criticizing Him On Facebook on: 22-09-2014 07:50 AM
 Roll Eyes
6509  Forum / Religion / Re: TB Joshua Will Suffer But Not Die - Congolese Prophet, Jean-claude Kibondzi (Page 2) on: 20-09-2014 08:32 PM
Gbam
6510  Forum / Politics / Re: GBAM! Obasanjo & I Crushed Boko Haram, Jonathan Too Weak To Lead Nigeria - Atiku on: 20-09-2014 08:19 PM
Wetin dis barawo bansa dey yarn?Afta solid 8yrs of u & baba monkey regim,wat exactly can nigeria point out as our achievment 4rm u 2.Stop deceivin υяѕєℓƒ,u no go Fø̲̣̣я̅ ur life smell Aso not 2 tlk of Rock.
6511  Forum / The Buzz Central / Re: 'I Don't Bleach, What I Have Is Sun Burn'- Ayo Adesanya Speaks on: 20-09-2014 07:44 PM
Ok,nah yellow fever
6512  Forum / The Buzz Central / Re: 'I don't Intend To Marry Any Girl In The Entertainment Industry' - Praiz on: 20-09-2014 07:41 PM
Ok,nah u talk am.
6513  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Alibaba Owner, once a failed student, now worth £140 billion on: 20-09-2014 07:39 PM
Ok,we hear u.
6514  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Accent Is The 10th Sexiest English Accent In The World. (Page 3) on: 20-09-2014 04:01 AM
Jst dnt knw why sum pple in †ђǝse forum can't comment witout pointing fingers ση other tribe?Nah oyibo don cause kasala Fø̲̣̣я̅ una so,no be boko-na-ram again.
6515  Forum / The Buzz Central / Re: Comedian AY Blasts Ex lover For Still Being Alive on: 22-09-2013 06:16 PM
Nah u sabi dat 1 oo.u nko?wat of d ones wae u tel her wen u dae 4 dat her promise land,mke we hear ur own too..
6516  Forum / The Buzz Central / Re: Comedian AY Blasts Ex lover For Still Being Alive on: 22-09-2013 06:16 PM
Nah u sabi dat 1 oo.u nko?wat of d ones wae u tel her wen u dae 4 dat her promise land,mke we hear ur own too..
6517  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Give Your Man Enough Bedroom Food, No Girl Can Snatch Him ––Says Aisha Falode on: 22-09-2013 06:11 PM
Trueyarn,tel dem oo,we dae tlk of al i want is ur waist,u dae bring food,hw many food we go chop?gve us pomo abeg...
6518  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Brazilian Businessman Buries His £310,000 Bentley So He Can Use It In The Afterl (Page 3) on: 21-09-2013 02:35 PM
Dis man nah competent craze.
6519  Forum / The Buzz Central / Re: "I Have Not Been Close To A Lady In Six Months" - Iyanya Talks About His SexLife on: 21-09-2013 11:43 AM
U go fear fear nah,go hold naked wire joor.
6520  Forum / The Buzz Central / Re: Beverly Osu Gives Rapper Ruggedman Birthday Kiss (Page 2) on: 20-09-2013 10:08 PM
Poster go get a life,even though nah point nd kill life,atleast prsn go use comot shayo 4 eyes,cos i no knw wetin concern u 4 wetin no concern u..or mke u go celebr8 ur buffdae mke beyonce cme kiss u.
Pages:
1 ... 323 324 325 [326] 327 328 329