Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 18
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED! 120 Boko Haram Members Arrested During Burial Of Their Commander – Army on: 22-05-2013 09:36 PM
Quote from: arsenal123 on 22-05-2013 12:46 AM
ابن الفاسق لا طائل منه ..
nwoke oma...wetin dat ibi of a man(ajoanu) write self?
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED! 120 Boko Haram Members Arrested During Burial Of Their Commander – Army on: 22-05-2013 09:23 PM
Quote from: arsenal123 on 21-05-2013 02:01 AM
Finish the immediately without wasting time...undesirable element!
Grin Grin Grin Grin
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Papa Africa: Mandela’s daughters to sue him over rights to property !!! on: 21-05-2013 10:18 PM
ASHAWO::::NO DEY THINK SEY DIS OLD MAN GO SOON DIE:::MAYBE NA YOU GO FIRST HIM DIE::::USELESS BITCH:
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED! 120 Boko Haram Members Arrested During Burial Of Their Commander – Army on: 21-05-2013 10:13 PM
ARA KA AGBA NDI ARA
5  Forum / Family / Re: I'm Not Comfortable With My Househelp (Page 3) on: 21-05-2013 11:38 AM
dey dia dey play rich.educated-madam........to do your housework now don turn to a big deal.......if to sey your hubby no get small coins....you for go get a househelp? na house wife you be and must behave like one...abi you be the first person wey don born pikin b4.....if your not ready to take care of your baby....den....close dat your leg good.
6  Forum / Religion / Re: Ghanaian Pastor Accuses TB Joshua, Pastor Chris of "Occultism" on: 21-05-2013 11:15 AM
only God almighty knows who is who..........so ........i direct dis case to him personal......
7  Forum / The Buzz Central / Re: MEET The Girl Who Claims To Be Karen Igho's 'Twin Sister' [Photos] (Page 5) on: 21-05-2013 10:23 AM
make una help me fine my colour too pls.....
8  Forum / The Buzz Central / Re: John Mikel Obi's Music Label Releases First Music Video Of MMM (Page 4) on: 21-05-2013 07:14 AM
i like the babe in the video.....whats her name pls?
9  Forum / The Buzz Central / Re: yay! see d'prince's girlfriend,Omoyele (Page 3) on: 21-05-2013 07:03 AM
i c
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Muslim Haram: From Fire To Frying Pan 2,000 flee Borno to Niger Republic (Page 6) on: 21-05-2013 07:00 AM
after everything......you people should go and arrest....papankita....atigbu.....ciroma..........buhariwa....sultan egbero and co..............they are the brain behind this thieves
11  Forum / The Buzz Central / Re: "I'm not HIV positive" Cossy Orjiakor tweets on: 21-05-2013 06:50 AM
Quote from: winace on 21-05-2013 05:19 AM
Make una leave dis girl alone abeg.
which one sorry?  Grin Grin
12  Forum / The Buzz Central / Re: "I'm not HIV positive" Cossy Orjiakor tweets on: 21-05-2013 06:47 AM
Quote from: Keffejude on 20-05-2013 02:46 PM
Shocked Shocked this is some ones kid & an he-goats future wife who consistently claims to have studied abroad yet has never managed to make a single correct sentence in any of her updates since 2008 SMH    Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
lollzzzz  Grin Grin Grin
13  Forum / Relationships & Romance / Re: Husband Caught Cheating Wife As Her Boyfriend Escapes From Window [PHOTOS&VIDEO] (Page 4) on: 21-05-2013 06:43 AM
if to sey her hubby no catch her red handed now......na she go first dey accuse the man of cheating on her....jezebel
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Abia State Governor, Orji Uzor Kalu Shows Off His "Bikini Body" At Swimming Pool (Page 4) on: 21-05-2013 06:22 AM
kill and point.......chop money
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is wrong with this photo? (Page 2) on: 20-05-2013 06:23 PM
upon eating like chimdi afo nni.....their belle still be like dat of nalti in new masquerade........
16  Forum / The Buzz Central / Re: "I'm not HIV positive" Cossy Orjiakor tweets on: 20-05-2013 06:09 PM
Quote from: wcollins on 20-05-2013 12:55 PM

u dey vex ooooooooooooo........
forgive me pls........na mistake of my mouth.
17  Forum / The Buzz Central / Re: "I'm not HIV positive" Cossy Orjiakor tweets on: 20-05-2013 06:07 PM
Quote from: kebella on 20-05-2013 11:42 AM
Na una sabi
queen of naijapals....otagermo dey greet.....you no come call me again? inlaw try call me ok.....get good news for you.
18  Forum / The Buzz Central / Re: What Is Wrong With this Photo [Kate Henshaw Nuttal Edition] (Page 2) on: 20-05-2013 05:58 PM
i no sey by now......she go don sack the person wey tellam make wear and pose like dis......dis one na big regreet..........na native doctor she be abi what?
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Muslim Haram: From Fire To Frying Pan 2,000 flee Borno to Niger Republic (Page 3) on: 20-05-2013 05:47 PM
Quote from: arsenal123 on 20-05-2013 03:25 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Grin Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy..Laffing in french style..
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin nwoke oma.....you need to put gear for your french style.................me.......i go learn have to laf in french too.........dis abokis are ikpus wey get only wide mouth........ Grin Grin Grin Grin......
20  Forum / The Buzz Central / Re: I Want To Die On Stage—Sir Shina Peters (Page 2) on: 20-05-2013 02:16 PM
wetin to read the obituary....
Pages:
[1] 2 3 4 ... 18