If Jim Iyke is not the father of this kids, then i must say this girl has been cheating on Jim, just after 11 months she got pregnant for another guy....Tales by moonlight.
Why u no go like naija? wen poverty wan kill people for namibia and una useless immigration dey chase foreigners.....you must wide leg reach roof oloshi.
Una no need men, learn to stay alone, outside been widows women no really need men una be problem and barrier to men life.....tufiakwa evil people dey cry single, if men put una for house una no go still appreciate....men beware they should seek for help from government and not men marrying them again.
He should concentrate on his church members and leave our National team alone.....Your prediction will failed you 100%. nothing good dey come out from your mouth to Nigeriand only evil, God pass U.