Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: i,m in love with you. on: 17-02-2009 03:57 PM
e tun ti de eyin omo Naija "i,m in love with you."
na bad talk ooooo!!!
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Recharge card love on: 17-02-2009 03:53 PM
Quote from: chik2005 on 17-02-2009 06:06 AM
This one na true story.I travel to Dubai only to call one of my babes for naija but funny enough the babe say make i send her recharge card all d way from Dubai,MTN dey Dubai or Glo?.Haba,our babes don kolomental for this rc issue oooooooo.RC interested babes this one na 4 una 1228899567412 oya carry go.
na wa for you , you feel send ur babe just N100 card!!!
3  Forum / Relationships & Romance / Re: How do you know you are in love? on: 17-02-2009 02:24 PM
Quote from: lacremee on 16-02-2009 04:42 PM
waka pass


to where?
4  Forum / Relationships & Romance / Re: i,m in love with you. on: 16-02-2009 03:39 PM
na lie oooo, omo Naija you don start agin!!! untill wedding day
5  Forum / Relationships & Romance / Re: marry on naijapals on: 16-02-2009 03:37 PM
Quote from: princesser2love on 16-02-2009 11:06 AM
pls naa marry i say make una marry which one come be kill again or is that how una love go start
na wa oo, you fit start first now so another person will join u na
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do girls alwaz like 2 dey naked dem selfs b4 men on: 16-02-2009 03:33 PM
Quote from: prencess on  7-02-2009 04:42 PM
i put on my gown they are
laughing at me
those that have the mind to naked themselves do
and u are complanning
well every body have her own way of life but i think is a shameful thing
to see most of our ladies walking half naked on the way :'(
na wa ooo,but  you should call a meeting for un na so u no go walk naked again on our beatiful land un na " Naija"   Tongue Cool Embarrassed
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The F*U*C*K list on: 16-02-2009 03:23 PM
na wa ooo,seems i no understand ur f**kin things.
i want sum1 to tell me more..............
8  Forum / Relationships & Romance / Re: She doesn't want sex again what shld i do on: 16-02-2009 03:05 PM
Quote from: calico01 on 16-02-2009 02:14 PM
Market full everywhere.Go get one for urself.Body no be ion.
you cannot do with sex therefore u cary Ashawo  fast fast.

make him go Ayewa!!!!
9  Forum / Relationships & Romance / Re: What are the pride of a woman? on: 16-02-2009 01:44 PM
Quote from: olubunmynn on 16-02-2009 11:24 AM
her virginity and character



that is right!!!
10  Forum / Relationships & Romance / Re: How best can u tell him or her. on: 16-02-2009 01:34 PM
o dun so gan....may be u are lookin for woman trouble
11  Forum / Relationships & Romance / Re: meet a stranger on: 16-02-2009 01:32 PM
who is the ghost?
12  Forum / Relationships & Romance / Re: How do you know you are in love? on: 16-02-2009 01:25 PM
i preffer never in love till i die.............
13  Forum / Relationships & Romance / Re: How best can u tell him or her. on: 16-02-2009 01:20 PM
as for me i'll digest it and just looking...............
14  Forum / Relationships & Romance / Re: Hey pals....how can u tell if someone is a virgin ? on: 16-02-2009 01:15 PM
o boy leave that one, na Holy Baba God go fogive all fun na ooo
15  Forum / Relationships & Romance / Re: Whom are you missing right now on: 16-02-2009 01:11 PM
office work is like being in the cage,.

oh guys out there am missing you all.....
Pages: