if others naija celebrities dey go abroad go do their things,e no surpose be 2 baba,2 baba is the most respected naija artist in nigeria,internationally 2 baba is down,but in lagos 2face still remain the most respected person.everybody loves 2face he should have done his weding party in lagos.
jonathan is too slow, his look self na mumu look. now wey be say dis people don dey try come yoruba land so na d worst thing be that.and yoruba no go gree that is where d civil war will start from.(OPC) FOR LIFE!!!