Show Posts
|
Pages: |
947
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 29 yr- old man, 11 wives and 21 children |
on: 31-03-2010 12:28 PM
| anytime d issue of polygamy coms up ppl r quick 2 place fault n table blame on men. Nobody dey talk abt d long throat woman wey kno say d man don gt wife/wives bt go stil 4olo am.I sugest gals stop dem hypocrisy cos na dem go complain say dem no fit do 2nd wife bt na stil dem dey do d 2nd,3rd...e.t.c wives | | |
948
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Acid rain. |
on: 31-03-2010 12:11 PM
| no b evrybody wey go skool dey educatd o.Shey we al dey browse?enta google make dem explain wetin u no kno 4 u instead of calin d name of d lord in vain n spreadin unecessary unrest.My ppl perish 4 lack of knowledge | | |
959
|
Forum / The Buzz Central / Re: KELLY UGLY.. |
on: 29-03-2010 04:29 PM
| men dt him song swt die.D guy murda wande n d'banj cum use ma man terry g do jara.U'r stil a smal pikin o,listen wen i speak.LOL | | | |