I think dis poster is making sense cus d day my friend persuade me 2 go 2 church,I go catholic,I surprise as my friend go de bow down 4 1 image wey dey 4 d church entrance,..I tell am sey wetin he do,na so dem dey do 4 d shrine "Amadioha" 4 my village ,I no cum no d difference na him I manage dat day,..next sunday I park well 4 ma house sharpally !
Hahahah very funny, u don make me laugh tire, nice one bro.