::)This world though! @ 27 and my name sake 4 dat mater living the Life. Wat & how do I explain 2 my unborn kids dat made me not 2 hv achieve d success this dude hs got. God dey sha! 2day is his,2mao is 4 anoda pesin(ME-Nkem Obi) Lest I 4get Happy Birthday namesake.(Who jst sighd now)
4 those of u saying its wat they deserve,pray that u won't fall a victim of a situation were u are innocent of something u are accused of. That is only when u wuld understand the type of persons occupying dat place
::)D girl is busy gathering enof bay!cheez!owo! While una dey here dey yan opata! Try do ur own tin,mk piple talk 2,not 2 talk of getin a kobo 4rrm d shit u can't even do! Esukus me o jawee