Taka a heart my lovely actor! I experienced this 2011 & 2012 when i lost my parents and i know how u feel at the moment.May God strengthing you and family to bear the lost.
Baba God pls save ur children. What is all dis houses collapsing everywhere? I believe its a problem of low qualities of building materials. The goverment should start controlling those block industries who are using one bag of cement to mold 50 to 55 blocksat time. RIp the ones.
Hahahaha! I never no say university of S..X dey for naija! Guys don grauduate no be small. This poster na real oga at the top! Make i go make money first come back b4 i go join this campus!
Hahahaha! I never no say university of S..X dey for naija! Guys don grauduate no be small. This poster na real oga at the top! Make i go found money come first b4 i go join this campus!
KOK wey Rita Dominique dey call Big brother na him be 33yr-old? Pls, google Ms Dominique & see how old she is [/quote 33yrs as an actor dosnt mean dat he is 33yrs old,pls read the message again! Up KC Boy