if at least 10 youth of nija come out to say the truth this guy is saying so, this country for don dey better oooooo, my guy notin dey happen we dey ur back jor hahahaha.............
nija police una wan start again ooooo, instead to kill dis man, dem dey investigate, watin una dey investigate??? if na yahoo yahoo boys nw una go get power