Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: JUST-IN: President Tinubu Waives ‘No Work, No Pay’ Order For Resident Doctors on: 21-10-2023 06:00 AM
Quote from: EDDYPRINCE on 21-10-2023 02:21 AM
City Boy is considerate. And love the masses.
  na chop i chop be this oo
ooh tomorrow we go dey here dey complain
2  Forum / The Buzz Central / Re: Award Winning Singer, Rihanna Welcomes A Baby Girl With Boyfriend A$AP Rocky on: 11-08-2023 03:51 PM
Quote from: gogoman on 11-08-2023 10:36 AM
stupid woman!! with trashy peas brain!! couldn't even hold the man to proper marry her  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
   see people wey dey support tinubu i pity naija
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Former NBA President, 8 Other SANs Hired By INEC To Defend 2023 Presidential Election Results on: 3-04-2023 07:47 PM
Quote from: gogoman on  2-04-2023 09:03 PM
Big guns from the NBA finest!!!  I couldn't be so proud!! go get them, tiger!!!  Cool Cool Cool
you are a complete idiot see dem wey sell their papa land go spray wasiu dey there dey find igbo man wey dey go collect im land give u 4 free
4  Forum / Politics / Re: Why Appeal Court Refused To Grant Peter Obi’s Application To Scan Election Materials on: 9-03-2023 05:24 PM
Quote from: olowoinlionsden on  9-03-2023 01:22 PM
Hmmmm, Cunning man die, cunning man bury am. Some Smart Alecs had hired some Israeli and Russian Agents to tamper with our BVAS online. Our God no dey sleep.
see idiot wey don sell im papa house go spray wasiu the money dey talk na face me i face you go kill u
5  Forum / Politics / Re: BREAKING: 7 States Withdraw Suit Seeking To Void Tinubu’s Victory on: 4-03-2023 07:37 AM
dem don cash out
6  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerians React To Deyemi Okanlawon's Open Letter to Eti-Osa LP's Candidate, Thaddeus Attah on: 3-03-2023 06:00 PM
the guy dey vex say banky phyuk up e no let APC know say that guy own follow 4 the election wey dey go read abeg wetin banky wan do abeg only adesuwa no be double no be double projet abeg tell banky make e go face adesuwa
7  Forum / Politics / Re: Just In: House of Reps Speaker Threatens To Issue Warrant of Arrest On Emefiele on: 26-01-2023 03:58 PM
femi your re-election no big pass nigeria
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pandemonium In Alaba Market Lagos As Traders Clash With Area Boys (VIDEO) on: 19-10-2022 09:06 PM
Quote from: gogoman on 19-10-2022 03:04 PM
The Lagos government is putting a snake inside their Yoruba cap and go to sleep!! they should start deporting these miscreant ESN boys back to ABA!!!  no Igbo shop should have more than 2 men in a shop  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

you are very stupid and may ur generation never see the end of this this year without the igbos lagos is a wasted land  if not for sir ojukwu, this is nigeria wherever u are is ur land the war starts from anywhere we have three quater of the lagos population so now its nzogbu, nzogbu, enyimba.enyi pray for the igbos not to adopt this, cos if they do that's the begining of what u will not belive
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yahoo Boy Asks People To Send Account Numbers Because He Hass Limited Time To Live (Video) on: 19-10-2022 08:46 PM
Quote from: kacylee on 19-10-2022 05:10 PM
can u imagine so whats the essence of the rituals in the first place
to make u send ur account so that u can replace one family member and he will get extended 2years
10  Forum / The Buzz Central / Re: Video From Billionaire Wife, Regina Daniel's Baby Shower on: 28-06-2020 08:59 AM
Quote from: kacylee on 27-06-2020 09:09 PM
na babyshower dem call dj for Huh? na wa ooo
  den wan put boys for more trouble women go soon start to dey demand DJ for baby shower

11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: COVID-19: Weddings Against Guidelines Attracts N10m Fine - Rivers Imposes New Rule on: 26-06-2020 05:20 AM
Abeg the man try u know how much ashoebi dey cost at least e don use style reduce cost of wedding by 50% covid 19 era dem go hear whinnnnnn
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "He Has A Case To Answer With Us" - EFCC Declares Hushpuppi Most Wanted Hacker on: 19-06-2020 05:07 AM
Efcc must hustle
Pages: