no be una fault na........boko haram don give u guys excuse to insult muslims....bt one no fit stop us from being muslims.....if e dey pain u say she revert to islam....go hug transforma!!!
see as dem juss dey post without common sense....tank God ma fellow muslims brodas n sistas ignore.... Cause dats wat intelligent pple do....SHAME on u all.....