Show Posts
Pages:
1 ... 15 16 17 [18] 19 20
341  Forum / The Buzz Central / Re: Ngozi Okonjo-Iweala and her four children are all Harvard graduates on: 18-07-2013 11:48 AM
NA WA 4 U OO POSTERS SO MAKE WE WEY OUR PAPA SEND US GO GRAMMAR SCHOOL MAKE WE GO DIE
KUKUMA TELL US ABOUT HER PAPA FOR OGWASH UKWU DELTA
342  Forum / The Buzz Central / Re: Taiye Taiwo Hit With €1 million Tax Fraud Charges; May Lose Mansion on: 18-07-2013 11:45 AM
bros u no the rules here in france n u knw say french people na malade 
e better make u leave the house
343  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kumuyi offers to resign on: 8-07-2013 09:52 AM
PLS FOR GOD SAKE SOMEONE HAS TO TELL THIS UNSERIOUS PEOPLE TO FOLLOW THE TREND AND GO AS THE WORLD GOES
BEFORE NA NO TELEVISION NOW NA NO FASHION
344  Forum / The Buzz Central / Re: 22 Years Old Ezinne Akudo Is The Winner Of Miss Nigeria 2013 on: 8-07-2013 09:40 AM
poster wetin be ur problem with AY
after doin better u come spoil am with small shit
345  Forum / The Buzz Central / Re: My Mum Told Me To Throw My Cousin Inside Well — 14yr Old Murder Suspect on: 25-06-2013 03:08 AM
nija sha wonders shall never end
it happens here also but naija own dey too much
346  Forum / The Buzz Central / Re: FIFA Confederations Cup: Nigeria vs Spain [23/06/2013] At 8pm on: 25-06-2013 03:06 AM
this is football
n not a church
347  Forum / Travel / Re: Nigerians to start paying £3, 000 to enter the UK from November on: 25-06-2013 02:24 AM
dem dey craze even this useless france better pass am
348  Forum / The Buzz Central / Re: Actress Liz Da Silva Dedicates Her Baby; Begs Man To Accept The Baby (Page 5) on: 25-06-2013 01:08 AM
wait abi na bcos of that long necked guy
dem father
 upon my packaging na im dem no fit come marry me
349  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Where Are These Musicians Who Were Making Mega Money? on: 25-06-2013 12:58 AM
THE FACT IS WHEN YOU ARE CALLED OR TRULY CHOOSEN
YOU REIGN OR FAME WILL LAST LIKE THE SUNNY ADES OBEY FELA even tuface n co

350  Forum / The Buzz Central / Re: Actress Liz Da Silva Dedicates Her Baby; Begs Man To Accept The Baby on: 24-06-2013 10:40 PM
U DON SEE WHERE ASHAWO AND FAME DON LAND U
AS U FINE REACH NO FATHER FOR UR PIKIN NA WA OO
351  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How Can I Tell My Husband I Bought Our Babies For N700,000 When He Traveled? on: 20-06-2013 03:55 AM
AM ONCE A VICTIM U DIS WASTED GENERATION
352  Forum / Relationships & Romance / Re: Actor Gbenga Oyeyiga's Marriage Packs Up After He Beats His Wife Badly (Photos on: 20-06-2013 03:46 AM
hes acting another movie
ALUKI IFE
353  Forum / Sports / Re: FIFA Confederations Cup: Nigeria vs Uruguay [20/06/2013] At 11pm on: 19-06-2013 11:40 PM
EMA JE KOBOKO KOBOKO OBA EGBA
354  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet The Lady Who Has Slept With Over 5 000 Men In Nine Years on: 19-06-2013 10:47 PM
PEOPLE MAY CALL U BAD NAMES  I DONT CARE ATLEAST U BROKE A GUINESS BOOK OF RECORD
CONGRATS GIRL  BCOS I CAN PROUDLY RECOMMEND U FOR  HELL FIRE
BUT I HAVE AN ADVICE FOR U
GO FOR HIV AIDS TEST FOOLISH GIRL.
355  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another Baby Born With Quran In Lagos on: 19-06-2013 10:34 PM
I DEY COME
356  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: IBB To Expose Buhari Over Missing $2.8B Oil Money on: 19-06-2013 09:34 AM
so dis two idiots never die
naija na waoooooooo
357  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Burns 12-Year Old Girl With Pressing Iron on: 19-06-2013 09:25 AM
i really think THIS SO CALLED BIG FOOL has to be taught how to respect humanity
a house girl doesnt mean SUFFER GIRL
HES DAMN CRAZY
358  Forum / The Buzz Central / Re: Kim Kardashian Gives Birth To Baby Girl A Month Before Due Date on: 17-06-2013 11:10 AM
illumi baby
359  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: INCREDIBLE! Kenyans TV Hosts Teach Women How To Handle Their Husbands In Bed ! on: 17-06-2013 11:10 AM
everyone knows the best african sex actors n actresses are from kenya n manufacturers of aids
360  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Actress Patience Ozokwor, Mama G Mobbed by Huge Crowds In Johannesburg on: 16-06-2013 01:36 PM
GOOD TO SEE DIS
Pages:
1 ... 15 16 17 [18] 19 20