Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 6
1  Forum / The Buzz Central / Re: Meet Don Jazzy And D’prince's Mum on: 22-08-2013 02:25 PM
wetin i go tell them
2  Forum / The Buzz Central / Re: Ruggedman Responded to Mode 9 emotional outburst : Get Another Job on: 21-08-2013 12:22 AM
Ruggedman u really make sense dis time,u are not as rugged as ur name
3  Forum / The Buzz Central / Re: Someday We Will Stop Hosting Idiots Like You In Europe- Promoter Tells Iceprince on: 21-08-2013 12:18 AM
that is naija behaviour for u,the same thing happened when 9ce was prostrating when he was late for show in London
4  Forum / Sports / Re: Nigeria League Seals ₦5.4Billion TV Rights Deal on: 21-08-2013 12:15 AM
una go call money like say the Nigeria better....wetin we come see for the naija
5  Forum / The Buzz Central / Re: SHARP GUY! We Got Photos Of John Dumelo's Busty Girlfriend on: 15-08-2013 12:26 AM
Na bcos i no get work na him make me read dis kind yeye new,abeg open another page
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: Woman Pregnant For 46 Years Gives Birth To Mummy-Like Baby on: 15-08-2013 12:24 AM
very very gud,wetin we no go hear,i still dey want who born bottle
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hot Fashionistas Of The Day! You Like? on: 15-08-2013 12:23 AM
na dis one be fashion or wetin....next
8  Forum / The Buzz Central / Re: Checkout Mercy Aigbe's new look: photo on: 11-08-2013 07:59 AM
Glamorous
9  Forum / The Buzz Central / Re: When I Am Older & Married...I Won't Expose My Body - Emma Nyra on: 9-08-2013 01:16 AM
DO i look like i care?
10  Forum / The Buzz Central / Re: Check out sexy Ini Edo At 'Nollywood Celebrates Omotola' Event on: 6-08-2013 12:13 AM
producers don finish dis Bosom ....next
11  Forum / The Buzz Central / Re: SEXY PHOTOS:Actress Moyo Lawal Shows Off Sexy Butt on: 6-08-2013 12:10 AM
I can't just laugh,so u call dis sexy butt,dis one don abort she don tire...abeg go find another thing post
12  Forum / The Buzz Central / Re: Dr Sid & Grlfriend Simi Osomo's Public Display Of Love and Affection (Photo) on: 6-08-2013 12:09 AM
poster i beg find sumtin gud to post here now,which kind rubbish be dis .....mtchewwwww
13  Forum / The Buzz Central / Re: Top Actress, Bukky Wright Loses ₦40m To Con Men on: 6-08-2013 12:08 AM
sorry but if dem say make u give poor people the money u no go agree...anyway God go help you take the money back
14  Forum / The Buzz Central / Re: I Would Have Proposed To Omotola —Ali Nuhu on: 6-08-2013 12:05 AM
Lwkmd>>>>aboki don talk o Roll Eyes
15  Forum / The Buzz Central / Re: (PHOTOS) Check Out Wizkid's Girlfriend, Tania Omotayo Without Makeup on: 6-08-2013 12:01 AM
na bcos of joblessness i dey read dis rubbish post
16  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out Omotola's Customized Infinity QX56 SUV (PHOTOS) on: 5-08-2013 11:56 PM
soup wey good na money kill am
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The Worst Hangover Ever? Man, 64, Wakes Up Without Joystick .. The Dog Ate It!!! on: 4-08-2013 08:56 AM
dem no track the dog,which dog una come put for here
18  Forum / The Buzz Central / Re: Uche Ogbodo,Am just 27 ,I still ve time to get married. on: 4-08-2013 08:53 AM
Boko Haram story no reach ur own self,u better get someone to give u belle and stop shouting here
19  Forum / The Buzz Central / Re: RE-UNITED: Dbanj and Don Jazzy Perform Together At Dbanjs Sister's Wedding [Pix] on: 4-08-2013 08:50 AM
that is nice,D banj will stop singing rubbish anymore
20  Forum / The Buzz Central / Re: Celeb Stylist/Fashion Designer Toyin Lawani & Her 21 Yr Old Fiancé are Expecting on: 4-08-2013 08:49 AM
i no even dey see,he come be like say i don blind
Pages:
[1] 2 3 4 ... 6