Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 9
41  Forum / The Buzz Central / Re: 2face, Wizkid, KWAM1, 9ice At Video Shoot For 'Dance Go' [PHOTOS] on: 22-11-2014 12:36 AM
One love bros
42  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Late Singer, Taiwo Oshadipe Who Was Buried Today on: 16-10-2014 09:02 AM
RIP
43  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: “Shoki” By Lil Kesh Gets Banned By NBC on: 17-09-2014 11:15 PM
ds NBC pple no get sense, una no ban story for d gods by Olamide, una cum dey ban shoki. abeg make una find better job do
44  Forum / The Buzz Central / Re: Yoruba Actress, Funke Adesiyan Set To Join Politics In Oyo State House on: 5-09-2014 12:10 AM
With all our celeb going into politics,it means dat money is der. Der is God oooo
45  Forum / The Buzz Central / Re: Christy Essien Igbokwe’s Hubby Reveals He Kept Her Corpse In A Room For 3 Months on: 19-07-2014 12:31 PM
Quote from: angesco on 19-07-2014 10:51 AM
We can ONLY read and hope its TRUE!
. I hope d story is true too. cos d side of d New wife nt to touch anything in d companies.well may her soul rest in peace
46  Forum / Politics / Re: Aregbesola Receives More Support In Home Town – Ilesha Rally on: 16-07-2014 07:00 PM
Bo ti e dibo o ti wole
47  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: Colleagues & fans hold candlelight night for Kefee in Benin on: 11-07-2014 06:28 PM
we will miss u kefee, RIP
48  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fake Female National Youth Service Corps Member Jailed In Ondo on: 9-07-2014 06:03 PM
She dey mad,na by force make she wear nysc cloth? Abeg send her to 20yrs inprisonment.
49  Forum / Politics / Re: Fayemi has not been picking my calls; He's only doing Publicity stunt - fayose on: 26-06-2014 11:08 PM
His excellence fayose,no waste ur time wit d apc,let dem go to court na dem sabi.ur works wen u re in office speaks for u during d election. eventhough una use mago mago,I believe ur works speak
50  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Car Bomb Hits Fuel Depot in Lagos Leaving Four People Dead on: 26-06-2014 07:53 AM
Lagos here comes boko haram.get prepare for war
51  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JUST IN: Boko Haram Terror Squad Abducts 60 More Girls In Borno State Today on: 23-06-2014 08:15 PM
Poster re u sure boko haram kidnapped anoder 60girls?cos dis story no sound real at all.na so dem say boko kidnapped fulanis wife,bt d fulanis said none of der wife is missing. I tire for naija oooooooo
52  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Angry Runs Girl Turns Commando On The Man Who Refuses To Pay All Her Dues -Pix on: 23-06-2014 09:50 AM
Jst fooling herself,is dat nt her Bosom  dangling der?eyaaa I pity her parent.
53  Forum / The Buzz Central / Re: Boko Haram Can Take My Virginity, If They Release The 200 Girls - Adokiye on: 21-06-2014 02:15 PM
Make una no abuse her,na d way wey she fit support nigerias to appeal 2 boko haram b dat
54  Forum / The Buzz Central / Re: Police Arraign Suspected Serial Killer, Others on: 20-06-2014 10:51 PM
Does d court needs to remand murders?ds naija sef na funny country.in 1 state dey sentence a boy to death by hanging for stealing 30k, in another state dey remand a murder in d prison. Lolz land
 
55  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNBELIEVABLE: Court Orders 22-Year-Old Polytechnic Student To Die By Hanging on: 20-06-2014 06:43 PM
Am tired of ds country.all wetin d guy don steal never reach 100k,abacha pickin steal millions una set am free, aviation minister steal buy cars,una free her,nnpc eat 20billion dollars,una no talk abt am again.so d boy steal una setence am to death,God dey ooooo. 
56  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: June 21st Governorship Election, Fayemi & Fayose Share Rice To Electorates on: 13-06-2014 05:14 PM
Dis country tire me oooo,see how dem dey deceive pple wif rice.I poverty leave ds our country.
57  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My mother’s final moments – Akunyili’s daughter on: 9-06-2014 08:32 AM
She is really an icon. May her soul rest in peace
58  Forum / Politics / Re: Kano Residents Protest Over Selecting Sanusi Lamido As New Emir on: 8-06-2014 08:20 PM
Dats wat am saying,ds country of ours has been governor wif same pple since 1960. Former cbn governor now d emir of kano.his he d only 1 in nigeria dat can mount d position? E tire me
59  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Four die as school building collapses in Onitsha on: 4-06-2014 03:20 PM
Wat a pity
60  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: We Almost Died Inside The Ship, Stowaways to Spain Recount Ordeal on: 4-06-2014 03:18 PM
Guy make una dey thank God sey una dey manage,some pple no fit feed der self,talkless of feeding a woman.if u plan to sell pure water nw,dem go sey make u collect ticket.so I no blame ds guyz oooooo,jst dat dem no arrange der movement well.
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 9