Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO: Check Out The Smile On Don Jazzy's Face As He Renews Contract With MTN on: 13-05-2015 05:24 AM
 Tongue Tonguehttp://Has MTN dey charge reach,with den useless network den no fit buy beta chair for dem office,na ambassador den dey sign about.anyway DON BABA JAY CHOP THE MONEY,WATS UR OWN?
2  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO: Emma Nyra Shows Off New Whip on: 21-03-2015 01:02 PM
E don turn tokunbo
3  Forum / Politics / Re: Photos: Tony Tetuila Campaigns In His Ward on: 16-10-2014 06:50 AM
Big boy on gucci float  Tongue Grin,make una vote for tetula oooooo,give chances to we youth dem.#gbam
4  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Reveals That He His Spending Time With Rihanna In USA on: 23-06-2014 03:24 PM
first to comment
5  Forum / The Buzz Central / Re: Tuface Idibia Sues ICON Magazine for 100 Million for Libel on: 23-06-2014 03:23 PM
tu, no gree for dem out of court oo,na so den dey do dey soil person name,den don sell the magazine to make enough bar.bros no forget me o,i b 1 of your die hard fan#gbam Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
6  Forum / Politics / Re: Police Moves Arrested Pro-Biafra Group, Biafra Zionist Federation (BZF) To Abuja on: 16-06-2014 06:27 AM
see dem face like isi ewu own,wey ona suppose dey drink palm wine and una oporoko with akpu gently,una go dey form we nor go gree o we no go gree.mtchewwww,abegi pass me my shisha jare
7  Forum / The Buzz Central / Re: Tiwa Savage Raises The Bar In Raunchiness With New Music Video. on: 28-05-2014 03:00 PM
o boi,Tee Billz dey enjoy o Shocked
8  Forum / The Buzz Central / Re: What Do You Think Of This Music Video By A Gistmania Member on: 26-05-2014 06:01 AM
My kind of UKWU
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Regent University student buys cannabis with tuition fee on: 26-01-2014 05:07 PM
Udiomehhhhhh see wetin igbo do yu at last,and i dey warn u o Huh? Roll Eyes
Pages: