Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Steps Out With Naomi Campbell For The GQ Men Of The Year Awards (Photos) on: 6-09-2018 03:26 PM
Quote from: fernande13 on  6-09-2018 02:49 PM
People wear suit with canvas nowadays, that’s new trend in our western world but you people in Africa don’t know about it. Fashion itself has no dictionary so you people should stop criticizing. That’s all you people know in Nigeria, critizing people while the people you are critizing are moving forward. Have a good day!
........u have said it all bro nice write up
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Woman Became A Drug-Lord As She Did Two Successful Prison Breaks In The US And UK (Phot on: 27-08-2018 01:17 PM
Old news men
3  Forum / The Buzz Central / Re: Fans Blast Actress, Moyo Lawal For Twerking On Instagram (Video) on: 23-07-2018 12:49 PM
Feeling great with your body ..... no mind them....we all have one life to live
4  Forum / The Buzz Central / Re: Actress Adunni Ade UNDER FIRE For Posing In Her Underwear (PHOTOS) on: 17-07-2018 03:36 PM
Quote from: fineboy77 on 16-07-2018 11:46 PM
if na oyibo,una go dey praise dem,but since na naija babe,she don commit abomination......Hypocrisy at its finest.....forgetting that our culture back in the days were of men and women moving about freely...stark naked. Clothes are western !
        God bless you for speaking the truth
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Austria-based Nigerian Man Publicly Disgraced By Villagers For Insulting Their King In Imo (Phot on: 5-07-2018 06:30 AM
Tomorrow una go say government no good...But if person say king no good una go beat am or kill am so na the same method una with Nigeria government they use.....so stop blaming the government for no reason
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHAT IS THIS? Embarrassing Video Of Police IG, Idris Fumbling As He Reads His Own Speech in Kan on: 17-05-2018 10:14 AM
Padi padi government na him we they for Nigeria... fela done talk am
7  Forum / Religion / THIS IS FOR ALL THE PASTORS OUT THERE WHO BASE ON TITHE on: 11-11-2017 06:41 PM
<a href="http://www.youtube.com/watch?v=W3nE99DDXmU" target="_blank" class="aeva_link bbc_link new_win" rel="nofollow">http://www.youtube.com/watch?v=W3nE99DDXmU</a>
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MMM Is A Mark Of 666 & A Major Leader In Africa Will Die - Chris Okafor’s 2017 Prophecies on: 17-01-2017 08:11 AM
A group of people design a website  to dupe people and u call that the mark of 666 what a combination of madNess is this..... pastors make una leave the worldly things alone and preach the good news to your church members....I done talk my own
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MMM Is A Mark Of 666 & A Major Leader In Africa Will Die - Chris Okafor’s 2017 Prophecies on: 17-01-2017 07:59 AM
All the pastors we die soon for deceiving all nigerians all the time...mad pastors....nothing good comes out of their mouth this days
10  Forum / Law and Crime / Re: 5 Traders Killed in Niger State by Militants After Failing to Recite the Quran on: 24-11-2015 06:54 PM
OOSSYY (733)  on: 24 Nov 15, 01:08 PM (5 hrs ago)
Upcoming (m) #

THIS IS STILL THE ONE NIGERIA WE ARE TAKING ABOUT. THUNDER MUST FIRE ANYBODY THAT SAY BIAFRA WILL NOT BE ON THEIR OWN, EVEN THE IGBOS WHO ARE SECRETLY MAKING IT NOT TO COME TO PASS, THUNDER MUST FIRE THEM AND FIRE THEIR RELATIVES AND FAMILIES

..NA UR PAPA WAY NO TELL U REAL STORY OF WAR AND WETIN HAPPEN FOR 1967 TO 1970 THUNDER GO FIRE...ME I BE REAL IGBO BOY BUT I WILL NEVER BE IN SUPPORT OF BIAFRA...WE ALL ARE ONE NIGERIA....PIKIN WAY NO KNOW WETIN WAR BE, NA SO THEM DEY TALK WHEN E GO SET NA CRY AND BEG GO DEY COME OUT OF THEIR MOUTH...IDIOT
11  Forum / Politics / Re: Femi Fani Kayode Spotted With His Girlfriend Attending his EFCC Court Hearing (PHOTOS) on: 18-06-2015 06:04 PM
guy if u no they get anything to comment on this site all the time make u stop to they comment....to comment no be by false.......every time wasted generation....u no get wetin to write
12  Forum / Sports / Re: ChampionsLeague: The Battle Is Here! Barcelona Vs Juventus, Who Is Going Home With The League To on: 6-06-2015 02:58 PM
forza juv...juv 4life
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Spanish Police Smash Edo State Voodoo Prostitution Gang on: 4-06-2013 07:45 AM
i don't understand why some people hate truth.....i live here with dis girls and what they are talking about them is the truth nothing but the truth,if they can only change from it will be better for them.fine benin girls are more into it,the so called italian have prosititution,spanish D same..and other part of the world.but they don't misbehave the way the girls does..if you see benin girls in the bus you will get down before ur bus stop. the only thing that can help benin girls from this act is God no any other person,some of the top men and women in the country are into the business so tell me how can we stop it....may the almighty God help us
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The Second Most Expensive Hotels In The World Are In Lagos! Lagidi Thingz on: 21-08-2012 11:52 AM
1. Royal Penthouse Suite, Hotel President Wilson, Geneva

US$65,000 per night

2. The Presidential Suite, The Raj Palace Hotel, Jaipur, India

US$45,000 per night

3. Ty Warner Penthouse Suite, Four Seasons Hotel, New York

US$41,836 per night

4. Penthouse Suite, Hotel Martinez, Cannes, France

US$37,500 per night

5. Hugh Hefner Sky Villa Palms Resort, Las Vegas

US$35,487 per night

6. The Royal Villa, Grand Resort Lagonissi, Athens

US$34,356 per night

7. Presidential Suite, Hotel Cala di Volpe, Sardinia, Italy

US$32,736 per night

8. Villa La Cupola Suite, Westin Excelsior, Rome

US$30,000 per night

9. Ritz-Carlton Suite, Ritz-Carlton, Tokyo

US$26,300 per night

10. Royal Towers Bridge Suite, Atlantis, Bahamas

US$25,000 per night
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: STRIKE ACTION IS OVER!! on: 18-01-2012 11:09 AM
Quote from: leetommy on 18-01-2012 11:05 AM
Na we nigeria dey kill our selves...Now we don dey ok say de fuel don come 97....make una see how we take yeye....i believe if we stand on that amount way e dey before,say nothing go change am,de thing go still remain the same....but we nigeria if food don dey enter our mouth,the rest thing we no wan no.how can nigeria bring dem selve so low...dem dey kill our broda and sister for north,we no see anything do....them incres fuel we wan die put....so those people way boko dey kill none of our business den.....na God go help us
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: STRIKE ACTION IS OVER!! on: 18-01-2012 11:05 AM
Na we nigeria dey kill our selves...Now we don dey ok say de fuel don come 97....make una see how we take yeye....i believe if we stand on that amount way e dey before,say nothing go change am,de thing go still remain the same....but we nigeria if food don dey enter our mouth,the rest thing we no wan no.how can nigeria bring dem selve so low...dem dey kill our broda and sister for north,we no see anything do....them incres fuel we wan die put....so does people way boko dey kill none of our business den.....na God go help us
Pages: