Show Posts
Pages:
1 ... 33 34 35 [36]
701  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Joke of the day (Page 2) on: 26-06-2013 04:48 PM
4 u  Roll Eyes
702  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Pals, pls lets comply! (A Must Read) (Page 67) on: 26-06-2013 04:44 PM
road don free / no go slow . pass sharp sharp abeg Angry
703  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Na By Force? C Desperation O,Chai! Desperate Lady&Her Wahala *JOKE Of The Month* (Page 6) on: 26-06-2013 04:40 PM
 Roll Eyes Roll Eyes
704  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: its ur boy / aka NEWRUMOUR / back wit ak 47 on: 26-06-2013 04:39 PM
which kind OK b dis 1 ?  u don dey  Huh?
705  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Wakati Adura (Prayer Time) (Page 3) on: 26-06-2013 04:18 PM
una still dey practice madness 4 dis forum / una never gonna change  Roll Eyes
706  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: lolzzzzz on: 26-06-2013 03:02 PM
Quote from: chummyli on 26-06-2013 02:00 PM

Newrumour na u be dis? Wia u hide since huh? Hope u don repent
707  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: its ur boy / aka NEWRUMOUR / back wit ak 47 on: 26-06-2013 02:57 PM
chummy , i no dey c u again 4 my crib / wetin happen na ? i don miss ur romance o  Cool
708  Forum / The Buzz Central / Re: See OJB's Present Photo on: 26-06-2013 10:20 AM
who post dat nansence account number 4 hia / hmmmmmmmm scammer  Lips Sealed
709  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: lolzzzzz on: 26-06-2013 10:02 AM
chummily, ur tenis >> oops << sowy / ur thing dey dia.  (remember ur husband NEWRUMOUR )  Cool
710  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U SHOULD BE....... on: 26-06-2013 09:50 AM
una don dey kolo 4 hia / nansence nd ingredient
711  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Joke of the day (Page 2) on: 26-06-2013 09:36 AM
dis joke dry no b moi moi  Tongue
712  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Pals, pls lets comply! (A Must Read) (Page 66) on: 26-06-2013 08:07 AM
 Huh? Huh?
713  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Na By Force? C Desperation O,Chai! Desperate Lady&Her Wahala *JOKE Of The Month* on: 26-06-2013 08:05 AM
joke my foot  Angry rubbish  Tongue
714  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Na By Force? C Desperation O,Chai! Desperate Lady&Her Wahala *JOKE Of The Month* on: 26-06-2013 07:59 AM
shaiiiii / which kind "joke of d month b dis 1 ?  joke my foot  Angry
715  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: its ur boy / aka NEWRUMOUR / back wit ak 47 on: 26-06-2013 07:26 AM
stephen , ur siver nd bronze dey 4 ur tenis
716  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: its ur boy / aka NEWRUMOUR / back wit ak 47 on: 25-06-2013 11:58 PM
 Grin Tongue Shocked Huh? Wink Grin
717  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / its ur boy / aka NEWRUMOUR / back wit ak 47 on: 25-06-2013 11:54 PM
shout out to my medemede pals >>>>  zeigbo
stephen
youngboss
omomarty
da cutest
emejuru
chummily
 nd so on >>>>>  its ur boy / aka NEWRUMOUR /  is my 2nd coming back as a born again / pls make una no ban me again o / lot of kisses  Grin Grin
Pages:
1 ... 33 34 35 [36]