Wetin this man dey yan self.. Dem no de tell blind man say rain dey fall... Its very obvious that the man's wife was impregnated by the Chinese contractor.
The baby doez not have the traits of the man and woman... And d man dey happy say him wife born oyibo....lol...
