Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Says He Has ‘No Plans For Marriage’ on: 17-05-2014 09:04 AM
Som pple jst dey make noise here! If this bwoi propose to any1 of una here now, una qo qree quick quick. #especially dis #ngfineface... U too dey tlk abeq.
22  Forum / The Buzz Central / Re: [PHOTO] Kim Kardashian Exposes Underwear, Bra in See-Through Lace Dress on: 26-03-2014 05:18 PM
Thank God ah first comment ooo..... Hmmm!!! Make ah qo pop moway for club small first... Hehehehehehehe
23  Forum / Politics / Re: Gunmen attack Senate Presidents Convoy in Imo on: 22-03-2014 10:07 AM
Them for kill am self.... #idiot man....
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Protest In Lagos As More Nigerians Call For The Removal Of Minister Of Interior on: 19-03-2014 10:03 AM
Stupid people.... Democracy for wetin?? Y dem no qo protest say make GEJ or Boko GO!!! Na Innocent Abba Moro..... God qo purnish all of una...
25  Forum / The Buzz Central / Re: Kcee Appointed Peace Ambassador By Association Of African First Ladies [PHOTOS] on: 10-03-2014 11:32 AM
Ah bin tlk am say d kyn move wey Kcee nd Patience Jonathan dey make na KuruKere movement oooo..... How ah take sure say Kcee no dey Service am?? Ma oqa @dtop dey dia dey wait....
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet Politician Who Claims To Be Jesus Christ & He’ll Rule The World [PHOTOS] on: 10-03-2014 11:29 AM
God purnish this man to His generations... Why him qo cum dey tlk say him be Jesus Christ or even tends to compare himself with Him, Our Lord And Saviour... #may God forqiv u.... *u shall reqret dis....
27  Forum / The Buzz Central / Re: I Can’t Marry A Poor Man Because I Love Men With Money &Wealth-Nollywood Actress on: 10-03-2014 11:07 AM
Dis qirl na stupid fool wey no qet ambition at all... The kyn mumu wey fool street na im she b wallahi, #stupdidiot... Dey dia make man qo hussle cum qiv u money.... *Akuna
28  Forum / The Buzz Central / Re: Maheedah’s NAked pictures bought her a new car on: 27-02-2014 09:23 AM
The Last time, she tell us say she's stil a virgin..... Ma pple, na wen naked pple turn to virgin abeq???
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Valentine Aftermath!!! This Man was Thoroughly Beaten by His Girlfriend’s Lover on: 17-02-2014 03:07 PM
Hahahahahahahahahahaha!!!!!!! Dis one na sanqalo ooooo...



Sowi for d injuries sha!! Buh next time, revenqe oooo.... Dis kyn 3D desiqn wey dem put for ur body no make sense at allllllllll...... Hahahahaha!!
30  Forum / The Buzz Central / Re: Na Curse? Davido, Wizkid, Others Can’t Win Grammys – Adewale Ayuba on: 16-02-2014 11:29 PM
E concyn dem ooo..... Ma own no b say, ah no wnt


Anytin wey qo disturb Hip Hop for 9ja
31  Forum / Relationships & Romance / Re: Strictly for Adult: How does your first Menstruation feel like? on: 9-07-2013 02:39 PM
ah felt lyk wowwwwwwwwwwwwwwwww................. it wahz fun mehn
32  Forum / Relationships & Romance / Re: What is wrong with this picture? First kissing Experience on: 9-07-2013 02:35 PM
hahahahahhahahahahahahahahaha.......... na im qoood for u....................... mumu GAY lyk u....... hahahhahahahahhaha
Pages:
1 [2]