stupid boy what will some guys gain in hurting women
bross, who told you its only guys that break hearts? Its a two way thing. I remember dat year wey my 2nd girlfrnd break my heart wey I cry soteeeey... But I no drink poison o. Kai dat girl bad o. My current girlfrnd abi na ex sef left me 2 wks ago but I don't feel sh.I.t, but for dis girl, he myt be her first love. De thing de pain but if una die make una no drink poison again o