Quote from: dickman2 on 1-10-2013 03:12 PM
jonathan I hope u dey see them..all man dey run out oooh..whats up..hope dey..
Na Joanathan born dem? u no go train the pikin wey u brong into this world?......nobody dey wan go school again....even the one wey dey school dey concentrate in doing 419 instead of his or her books just to become millionir before he or she finish school.....my own is that Nigerians need to work on our moral concepts....it is decaying day by day just because we celebrates evil alot.....parents don,t ask their children how they made their money anylonger.......churches celebrates and prays for ritualists to keep going......how many we go count?...abegi !!!!!!!!!!!!!