Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: RCCG Pastor Butchered In Borno, Whereabout Of Wife & Children Unknown on: 18-07-2014 09:55 PM
Elmatado or what's ever u called ur self dia are christians in d north so were do you want them to Go ur house. Or were so take care not all notheners are muslims u can't run for ur teritory bcoz evry were death can meet u
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hit or Miss? Nigerians React As President Jonathan Wears Socks On Native -Photos on: 14-07-2014 07:19 AM
Your wear socks not because of fashion but for your shoe not to make odour when u remove it. Dia is no problem dia. Go and check ur fashion book socks I not for fashion but to reduce shoes odour ( information minister) learn how to respect ur leader idiot
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What! Hunger Made Me Steal A Bottle Of Coke – Accused on: 27-06-2014 04:13 PM
D person wey get dat coke na fool wey him be wey na only bottle of coke na him carry am go court idiot
4  Forum / The Buzz Central / Re: Omotola Ekeinde's daughter bags 'headgirl' title on: 20-06-2014 08:42 AM
Na head girl matter wey una dey post for una page dis naija pals no get head at all na she be de only brilliant girl u have ever see. Mek una park well woo
5  Forum / The Buzz Central / Re: SHOCKER!! P-square's Paul and Peter has Finally Split? {SEE PROOF} on: 18-04-2014 07:32 PM
If you're living peacefully don't invite woman cause she will separate you
6  Forum / Politics / Re: Breaking News: U.S. freezes $458 hidden by Nigerian ex-leader on: 6-03-2014 06:25 AM
Welcome development but d NNPC missing fund let's talk about it b4 talking about past
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How I molested teenager to death - Man confesses on: 11-12-2013 01:18 PM
Daz not what u suppoz to talk evri body can commit crime crime is not by tribe or region evri were bad ppl dey so becareful of ur comment
8  Forum / Politics / Re: Mandela’s daughter, Makaziwe, narrates his final hours on: 10-12-2013 08:45 AM
Up coming
9  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is more important to you than even yourself? on: 8-12-2013 06:23 PM
My mother
10  Forum / The Buzz Central / Re: I Will Love To Date Tonto Dikeh & I'm Still Very Much Cool With Don Jazzy- Wande on: 20-11-2013 09:59 PM
And den what
11  Forum / The Buzz Central / Re: ''Fashola deported people who were constituting a nuisance'' - Jide Kosoko on: 10-08-2013 06:45 AM
Even film wey dis man dey act Na fooooooooooool wey him dey act even him face look mumu akamu like him  is he not among population in lagos abi him no be human being Go sidon joor nonsense
12  Forum / The Buzz Central / Re: I Don Shine My Eye; I'm No Longer After A Rich Man Anymore –– Actress Benita on: 10-08-2013 06:38 AM
True talk sha if she dey serious coz life no get part 2
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JUST IN TIME:Wife Saves Husband From Suicide By Holding Onto His Boxers (Photos) on: 9-08-2013 10:56 AM
Him one make her a widow Na lie God don catch him
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Unknown Person Dumped Two Children Inside Fish Pond in Bauchi on: 8-08-2013 11:05 PM
How
Pages: