na long throat dey make their bele big na wen dem don sign am say dem go chop person to poverty
lol...but d truth is dat it is not just our girls,even guys too..prolly we really should stop eating late,reduce d consumption of alcohol,junk food and we should start eating right and do exercises...we too lazy sef...and for those sistahs with big belly abeg make una stop 2 wear tight tops ha ba!