All of una Na dsame, it's just dat we d masses suffer from u guys idealogy, personal interest is wot u all r after, if u so care abt d Bonny people, do d road send d bill to fed.govt., if dey refuse to pay d masses will rise, do something your Excellency pls.
Happy birthday ajanni's uncle, but stop to dey sponsor Boko haram, Haba 4 your age u Don suppose retire jeje 4 politics n begin enjoy both d Money wen u earn n d one Wey u collect with ogboju.